"Empty My Pocket" lyrics

Lakizo Entertainment & Joeboy Lyrics

"Empty My Pocket"

(I-It's Lakizo baby)

Oya wa (yeah-yeah)
Oya wa (woah-woah)
No go anywhere, gobe wa
Wetin you get too correct
I fit to marry you for here sha
Oh na-na-na, wait (ayy)
Wait (ayy)
I get loving, get way for days
You give me peace, you dey give me grace oh
Make you no go away, oh no-no-no, no

Make we connect oh
Come and collect oh
And for your case
I go empty my pocket oh-oh
Make we connect oh (make we collect)
Come and collect oh (come and collect)
And for your case
I go empty my pocket oh-oh

Empty my pocket, spend all my money
Give you lovin' and doll, ah-ahh
Empty my pocket, spend all my money
Give you somethin' on top, ayy-ayy
Empty my pocket, spend all my money
Give you lovin' and doll, ah-ahh
Empty my pocket, spend all my money
Give you somethin' on top

All the money wey I get is yours
Shey na you wey I dey askin' for?
Make you carry her and go take tour, no-no
She wan rock your body
Fi the early morning
Keeping low key
Mi nah tell nobody
All your body, all over me, yeah-yeah
Oh-yeah-yeah, yo-yo, yo baby

Make we connect oh (make we connect)
Come and collect oh (come and collect)
And for your case
I go empty my pocket oh-oh
Make we connect oh (make we connect)
Come and collect oh (come and collect)
And for your case
I go empty my pocket oh-oh

Empty my pocket, spend all my money
Give you lovin' and doll, ah-ahh
Empty my pocket, spend all my money
Give you somethin' on top, ayy-ayy
Empty my pocket, spend all my money
Give you lovin' and doll, ah-ahh
Empty my pocket, spend all my money
Give you somethin' on top
(It's-It's Lakizo baby)
Joe, Joe, Joeboy pon deck, oh-yeah


Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus, Lekan Adesina
You May Also Like
Olakira - "Summer Time" You already know... Olakira krikata baby, yeah yeah Sexy rosey See your body mogbe Omo yi fine like tiwa Come to my place make we faaji Sexy rosey Make we pop that rozay Won't you be my lover Make...
Kida Kudz - "Problem" Jiggy-jiggy, heavy-heavy Jiggy-jiggy, heavy-heavy Jiggy-jiggy, heavy-heavy Girlie, tease me, what's the matter? Make you give me, stop the banter Everything I done surrender And it's me and you...
Teni - "100 METERS" Lean on me o Well well And if you ever need to talk, call on me o Well well And if I no get, I go collect Baby o And whatever you want, get Baby o Yeah Cos you no say you mad Giving you that I no...
King Promise - "Commando" Oh naa na, ye-ah yeh, King king promise Maybe me anever see another girlie like you The way you move your body move your body, me alike girl Bad girl, come come ride on my bike girl, eyeh ey-eh...
Ruger - "Abu Dhabi" Lord, I need her Lord, I need my woman with me In my room make I no mad Why you look so peng? My boo thang Stay inna me yard If you leave for a second You gimme migraine skank Leave me if you dare...