"Palava" lyrics

"Palava"

Johnny Drille

(Na na na na na...)

Ten over ten I dey over calculate
I dey pray and fast I dey meditate
Another kasala every other day
Coolu my temperature e don dey raise

Rain on me
Father in heaven have mercy on me
Open heaven and rain on me
Shame my enemies wey no believe
Shadow me
Many thing wey my eye don see
I cannot tell all the wolves from sheep
Shame the enemies wey no believe

See palava
(Yo yo yo yo)
Dem no wan see pesin go farther
(Yo yo yo yo)
If you be bad belle your fada
(Yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala
(Yo yo yo yo)
Hmmm

(Dey play)
Dem must to halla my name
(Dey play)
All the blessings dey come my way
I go get money like Dangote
Last last when dem see me dem go shout ekwe

Fada Fada
You know say I dey loyal
Oh make Your favour come my way
Holy Fada

See palava
(Yo yo yo yo)
Dem no wan see pesin go farther
(Yo yo yo yo)
If you be bad belle your fada
(Yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala
(Yo yo yo yo)
See me see palava
(Yo yo yo yo)
Dem no wan see pesin go farther
(Yo yo yo yo)
If you be bad belle your fada
(Yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala
(Yo yo yo yo)
See me see wahala

One day I know I go make am
So I no dey bother ah
One day
Some day


Writer(s): Michael Ajereh Collins, Prosper Udu, John Vincent Ighodaro, Uzoma Samuel Onyenucheya, Stereoman Sunday Osakuni
You May Also Like
Victony - "Angelus" Darling Rosey My darling Rosey (Yeah yeah) Darling Rosey (Yeah yeah) My darling Rosey (Yeah yeah) Darling Rosey My darling Rosey Darling Rosey eh My darling Rosey Girl you be the terror to me...
MohBad - "Sorry" This kind life e tire me Daddy no get salary Ten years I no see money Step mother no care Landlord e dey worry My brothers are hungry Daddy gather money make I go poly I go poly but I no go class...
Gyakie - "Forever (Remix)" FLIP THE MUSIC Uuuhhhhhhhh Gyakie uh huh My mind dey for you My mind deyy Na na na na na eyy ya My mind dey for you My heart beats for you Every time when I think of you I don't know... I, I, I feel...
DaVido - "FOR THE ROAD" Baby tell me very honestly This your loving shey na current ni Shey no be whining ye tan mi Hold the Bentley and the money Never confuse you make you feel you're in love No make I jogodo odi go And...
Niphkeys & Zinoleesky - "Blessings" (Niphkeys, Niphkeys) Don't know why I'm always thinkin' 'bout tomorrow If na my photo on change, I don't know oh I'm not perfect but blessings keep on coming Everybody tiwa mo oruko mi (Zino') So,...