"Serving Master" lyrics
Energize Music, Greatman Takit, Prinx Emmanuel & Judikay Lyrics
"Serving Master"
God of miracles I know, know, know
E no matter if you like me, or if you no like me
Baba do me correct like Nike
Ebelebe ohh, ebelebe
Miracle come on a rampage
Every time ti mo ki hallelujah, is my heavenly language
Language
My daddy say make you call on me
Angeli meje wa lona mi
And when I Dey heavy lane
Jesu go give me rest, e too sure for me
When I come in, I Dey bolanle
I be royalty, my brother eh
E no matter where I Dey, I am confident
I'm serving
I am serving
I am serving a God of miracles, I know, yes, I know
I am serving a God of miracles, I know, yes, I know
I am serving a God of miracles, I know, yes, I know
I am serving a God of miracles, I know, yes, I know
Alright
Dem don Dey tell me to cool down oh (Oga cool down na)
Say wetin Dey fuel dis my buga oh
See as I Dey Waka with shoulder pad
My body Dey sweet like sugar ohh
Cause my Agidigba no fit diminish
Ngozi Dey flow like Mississippi
Even the bone na biscuit
Pepper steady rest on kilishi
All I know is whenever I call his name
I'm go show and my life will never be the same
What my God cannot do, what my God cannot do
E no Dey ohh
I am confident because I am serving
I am serving a God of miracles, I know, yes, I know
I am serving a God of miracles, I know, yes, I know
I am serving a God of miracles, I know, yes, I know
I am serving a God of miracles, I know, yes, I know
Explain to me how can they be a god and dem no get eyes to see?
Explain to me how can you bow before what can never part a sea?
Every other god they are counterfeit
Every other god dem no fit
Who dem be?
Where dem Dey?
Who you?
Dem no reach?
Who dem be?
Where dem Dey?
Who you?
Dem no reach?
My Miracle Working God o none can compare
Dem come Dey ask me na who Dey make me shine
(I am serving a God of miracles, I know, yes, I know
I am serving a God of miracles, I know, yes, I know
I am serving a God of miracles, I know, yes, I know
I am serving a God of miracles, I know, yes, I know)
I know
I know
I really do know
I really do know
Serving and living
And walking in this God
In you I have my being
In you I move and live
I really do know ooo
Yes, I know
- AZLyrics
- J
- Judikay Lyrics
You May Also Like
Nathaniel Bassey - "Jesus Iye" Who did it (Jesus, oh my God!)
Are you ready? (Yes)
(Whoa)
Jesus Iye, say
You have done it again
Jesus Iye
In your special way
What was impossible
Baba, You made possible
Jesus Iye
Eh! Let's go,...
Ada Ehi - "I Testify" For the Lord Himself is my portion
He lifts my head in glory
For my hand the Lord has exalted
He teaches me to prosper
I have come with stories to tell
I have come with
Testimonies
Take a look at...
Steve Crown - "You Are Yahweh" You are the God
Who was, Who is and is to come
Jesus, Jesus
And in You I trust
My life is in Your Hands
Jesus, You are the Miracle working God
You are Yahweh, eh eh eh
You are Yahweh
You are Yahweh,...
Dunsin Oyekan - "Fragrance To Fire" First it was fragrance
Then it turned to fire
My worship is my weapon
That is how you win your battle
The fragrance of my worship
Rose up to the Father
Noises, Thunderings, Earthquakes
Were the...
Mercy Chinwo - "Akamdinelu" Jesus Akamdinelu eeh
Jesus Ikperemdinala eeh
What have You not done for me oh
Lord I'm grateful
What have You not done for me oh
Lord I'm grateful
What have You not done for me?
What have You not...