"Flenjo" lyrics

"Flenjo"
(feat. Duncan Mighty)

YAGI Level
Skibo, skibor
Eh-eh
PH
Anumeca, wa-wa, wa-wa-wa
Wa-wa

Ah, abeg, nyem, nyem two bottles of stout
I cannot kill myself
Abeg, nyem two plates of nkwobi too
I cannot kill myself
Woah, woah

I must to jaiye mi (Jaiye mi), flenjo (Flenjo)
Chop money (Chop money), billions (Billions)
Orire (Orire), favour (Favour)
Jejely, jejely, splendor, eh-eh
Jaiye mi (Jaiye mi), flenjo (Flenjo)
Chop money (Chop money), billions (Billions)
Orire (Orire), favour (Favour)
Jejely, jejely, splendor, eh

Shebi dem talk say na man wey work go chop?
So I dey hustle, I dey work, to ri result
I ri result, the money begin come in bulk
So I start to ball, make I no go shit for church
So I enter beer parlor, order Point & Kill
3 bottles, then I left the joint and chill
Nowo nowo fowosere, 100 Billion Gang, ah
Pull up on you in a bullion van, ah
A mumukumu shayo gidi gan lojo na
Fafakufa jaiye gidi gan lojo na
As we dey enjoy, dey gyrate o
Awon kele use ikebe to violate, mo daran
Call my baby o
'Cause I get pounds too, na for you o
Sha ma redi o
'Cause all I have is all for you o

Ah, abeg, nyem, nyem two bottles of stout
I cannot kill myself
Abeg, nyem two plates of nkwobi too
I cannot kill myself
Woah, woah

I must to jaiye mi (Jaiye mi), flenjo (Flenjo)
Chop money (Chop money), billions (Billions)
Orire (Orire), favour (Favour)
Jejely, jejely, splendor, eh-eh
Jaiye mi (Jaiye mi), flenjo (Flenjo)
Chop money (Chop money), billions (Billions)
Orire (Orire), favour (Favour)
Jejely, jejely, splendor, eh

Jolly make Caro to ama
Buburu aki ifu na azu ye egbugbadu
Girlie, feli feli fe
Baby, femi femi fe
Help me chop the fish and chop the meat
Chop iyapulu kpomo
Lil Kesh onemiye dinma, oh-oh
Wene Mighty, Lil Kesh, omiokono mofia mu wewe
Baby o, chop it
Kamitiomama, don't go there
Kamichiomama, chop money
Wene Mighty and Lil Kesh o, nwa
Man nuna woman kobu onenuo o, onia mamo
Man nuna woman kobu onenuo, ah
Slay mama o, onano
Ono mio kayawo, oba bu
Slay mama o, onano
Chop the money o, o Lil Kesh o wa

Ah, abeg, nyem, nyem two bottles of stout
I cannot kill myself
(Abeg, nyem, nyem two bottles of stout)
(I cannot kill myself)
Abeg, nyem two plates of nkwobi too
I cannot kill myself
Woah, woah

I must to jaiye mi (Jaiye mi), flenjo (Flenjo)
Chop money (Chop money), billions (Billions)
Orire (Orire), favour (Favour)
Jejely, jejely, splendor, eh-eh
Jaiye mi (Jaiye mi), flenjo (Flenjo)
Chop money (Chop money), billions (Billions)
Orire (Orire), favour (Favour)
Jejely, jejely, splendor, eh

Jaiye mi o, jaiye mi o, flenjo
Jaiye mi o, jaiye mi o, flenjo
Jaiye mi o, jaiye mi o, flenjo
Jaiye mi o, jaiye mi o, flenjo
Yo, Rexxie on this one
Spyritmyx


You May Also Like
Sarkodie - "Pain Killer" What else Your body go kill me, now! Obidiponbidi Runtown Now! yeah Chale your body go kill me What else Da bεn na wo bεba? Baby, mad for your body oo (obidiponbidi) Craze for your body oo Sing for...
Asake - "Trabaye" Mofe trabaye Ye Mofe trabaye (tune in to the king of sounds and blues) Gbemi gbemi trabaye eh eh Ah Mo fe traba, mo fe traba (Ololade mi Asake) Mofe trabaye Ye Mofe trabaye Gbemi gbemi trabaye eh...
Olamide - "Goons Mi" YBNL presents Olamide Baddo Shoutout s'awon goons Awon eruku mi Awon loni kin ma para toni keeping cool mi So bi gobe shele ninu hood mi Teba gbo bajinotu ema rawon goons mi Shout out s'awon goons...
Zinoleesky - "Rocking" Baby let's do that thing Maybe if you cum, you come to your senses Organize pool party Link me with your friends and sister the best thing Imma do the both of you, no need to fight Me I want to free...
Shallipopi - "Find Me" Ent... En en Enter They call me Shalipopi Only one Pluto Presido Everyday when I wake up Money dey find me o Before money con dey find me Many people dey whyne me o I work but e tire me From seven...