"Buga" lyrics

Kida Kudz, Falz & Joey B Lyrics

"Buga"

Jiggy
E so fun won ko lo sempe

Who dem be
Wetin dem weight
Wetin I do
Wetin dem say
I gat frenemies but mama don pray
No bad belle wey go come my way
And the blessing make e fall my way
I need long life, that is all I pray
Been a long road but I will find my way
Zero competition wey dey pon my way

Who be that girl belly dancing
Girl put it on me
Got the fantasy
Baby girl tell me what's your fantasy
And no dey waste
No dey give me konji
Je kin ma je ise yen, like a junky
Fi won le kan ma wo ,like a dundi
After the club tell me what it's gon be
And she want my blood just like a Zombie

Who dem be
Wetin dem weight
Wetin I do
Wetin dem say
I gat frenemies but mama don pray
No bad belle wey go come my way
And the blessing make e fall my way
I need long life, that is all I pray
Been a long road but I will find my way
Zero competition wey dey pon my way

Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money, just Buga
Buga ko Buga
Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money, just Buga
Buga ko Buga

See nobody go Buga me
Oga the jealousy no let them fit stand me (Buga)
No let your people dey tweet at me
Please pass me [?]
Ahan wetin happen now
I pull up in Maserati
I no dey hear there voice from inside the taxi
O fe femi ooo, she see me in the Versace
Okunrin meta that will be polyandry
Abeg, tell the bartender to bring 5 Hennessy
E no go better for the bagger
With the bad energy
Tell am, motor go jam am if e try anything
You no know my baby gèle e dey blind enemies
You can't tell me shit
Your swag never reach
So you can't share from our amenities
Where real gees gathers no you can't fellowship
If you say get werey we have medicine

Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money, just Buga
Buga ko Buga
Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money, just Buga
Buga ko Buga

Baby girl what's your fantasy
I no say you fine pass me
Your body no be counterfeit
Can you come and pamper me
I'm jiggy
First class ticket
Fly you to Ghana from Lasgidi
International you bum bigi
You're the one even tho I'm taken
Jiggy
Wetin dem go do
Wetin dem go say
You dey make my heart go tingaligalin
When it's a party bring her with her friends
Like a cookie jar, my finger in her thing
Hmm your back is thicker than a milkshake
About lift her like a suitcase
Up slam kick her like I'm Bruce lee
Kidakudz and Joey man a top slick


Writer(s): Olukayode Babtunde Odesanya
You May Also Like
Manny Norté, 6LACK, Rema & Tion Wayne - "4AM" So you wanna roll, huh? You got a look in your eyes staring right into my soul huh Me, no hesitate, tell you what you wanna know now Know how to light up the spot, know how to put on a show now...
B Young - "Catch Me Outside" Baby, we can do this for the night You know I can give you what you like Baby, you can put that on my life Catch me outside, you can hop up in the ride, yeah Catch me outside, you can hop up in the...
Maleek Berry - "Sunshine" Oh, you go fear when you bend it o baby Woah Woah, mama o ah, o ah, o ah Na na na na, yeah yeah See my baby sunshine See by baby sunshine See by baby sunshine o Oooo See by baby sunshine Way she...
Falz - "One Trouser" Jimi dey vex he come dey shout (O ti ya were) For Marwa roundabout (Kilo wi) Mr. Jimi dey follow Okada shout (You dey mad oh) For Marwa roundabout, hey Jimi wa motor, biggy biggy motor Jimi olowo,...
Timaya - "The Mood" I got many things wey I wan talk, oh Many, many, many tings I wan talk, oh But I rest my mind Meanwhile, I dey push my grind I got no time for no negative vibes If you hurt me, my guy me I leave you...