"I Love Naija" lyrics

"I Love Naija"

(Ooh)
I understand say naija is hot
But the fact is na we do am like that (do am like that)
Some people talk say naija no good
But they continue to complain and look

We get to fight (we get to fight)
And we will rise (and we will rise)
We go survive (we go survive)
And it will be alright (it will be alright)
Cause if we fight (if we fight)
We will rise (we will rise)
We go survive (we go survive)
I love naija

I love my country, I love naija
I no go run see, I no go cha
I love my country, I love naija
I no go run, cause I believe it will be better
We no go dey suffer, so no run my brother

Nigeria go Better
Now common my sister, naija will be sweeter
We can make it together
Cause now and forever, naija is my
(Home, home, home, home, home, home, home)
Naija is my home
Is Nigeria djaka djaka and everybody dey cha
Tell me na who go make am better (I don't know)
Dem say Yama Yama nobody once stay in rural
Except for me I shade your rawa

We get to fight (we get to fight)
And we will rise (we will rise)
We go survive (we go survive)
It will be alright (will be alright)
Cause if we fight (if we fight)
We will rise (we will rise)
We go survive (we go survive)
I love naija... (I love Nigeria)

I love my country, I love naija
I no go run see, I no go cha
I love my country, I love naija
I no go run, cause I believe it will be better
We no go dey suffer, so no run my brother

Nigeria go better, now common my sister
Naija will be sweeter, we can make it together
Cause now and forever, naija is my
(Home, home, home, home, home)
We can make it together, my sister no run
Nigeria will be greater, my brother no run
We can make it together, my sister no run
Nigeria will be sweater (oooh)

I love my country, I love naija (ooh)
I no go run see, I no go cha (ooh)
I love my country, I love naija (ooh)
I no go run, cause I believe it will be better
We no go dey suffer, so no run my brother

Nigeria go better, now common my sister
Naija will be sweater
We can make it together, cause now and fore ver, naija is my (home, home, home)
Naija is still the best anyway


You May Also Like
Kida Kudz - "Again" Again Party don start again! DJ bring it back again! Put it on repeat again! Gimmi 2 more shot again nah! Party don start again! DJ bring it back again! Put it on repeat again! Gimme 2 more shots...
Danny Ocean - "Baby I Won't" Ba-ba-babylon girl, Ba-ba-babylon girl Ba-ba-babylon girl, Ba-ba-babylon girl From my room to the world, yeah! Every moment that we've lived Every tiny little thing How am I gonna explain to myself...
Lotto Boyzz - "No Don" Everybody wanna swing my way 'Cos they heard I got a banger I used to call up Lexi, Alisha and Paige And they never used to answer And now they wanna roll with a squad like mine And now they wanna...
Maleek Berry - "Bend It" Berry pon dis You don know I'm back with a new wave DJ turn up the speaker DJ turn up the speaker Gyal dem follow the leader Gyal dem follow the leader Baby bend it Oh baby bend it Bend your back...
Tekno - "Duro" Alhaji Tekno Baby o, o na, o na na na Say the love I dey see for your eye I love you baby I no think am twice (Shingha ee) Your beauty making to realise Say NEPA don bring light Say you must to...