"Desire, Pt. 2" lyrics
Limoblaze & Caleb Gordon Lyrics
"Desire, Pt. 2"
[Limoblaze:]
Ah, ah
Ah, ah
Limoblaze oyoyo
(Hillsplay!)
Na you dey give me energy
And Ifè rẹ ó pe méjì
Cause Na Your love be remedy
E don cause fear for my body
You want in my parol
24/7 ni patrol
Walahi, I dey ball o
Ọmọ wàhálà ó ti dó pin
And all the people wey dey tell me no
E get a likkle thing wey dem no know
Your grace e go end discussion, oh no no no no, my God
Your command
I no go move till you command
Me I go dey where you command
But I go run if you command o
Ehhh, na for Calvary you cover me
Ehhh, in my highs and lows you dey for me
You be my desire
Na you dey fuel my fire
January to December
Na you be my sustainer (Go!)
Zo di, do di, do do do di da zo di
Zo di, do di, do do do di da zo di
Zo di, do di, do do do di da zo di
Zo di, do di, do do do di da zo di
[Caleb Gordon:]
Messiah my desire
When I look to you, ain't nobody higher
You gon' follow suit when they want me tied up
I take the route, long as you the driver, yeah
Tell me who I is, no one above
I'm staying this [?], down in the mud
'Till you brought me to light, threw me your love
I need that, running it back is never enough
I need that, without you I'm not enough
I need that, when I fall you pick me up
I need that unconditional (that)
That traditional (that)
I need more I need more of your love
[Limoblaze:]
Ehhh, na for Calvary you cover me
Ehhh, in my highs and lows you dey for me
You be my desire
Na you dey fuel my fire
January till December
Na you be my sustainer
Zo di, do di, do do do di da zo di
Zo di, do di, do do do di da zo di
Zo di, do di, do do do di da zo di (Oh no no no no no no no)
Zo di do di do do do di da zo-
Ehhh, na for Calvary you cover me
Ehhh, in my highs and lows you dey for me
You be my desire
Na you dey fuel my fire
January to December
Na you be my sustainer
- AZLyrics
- L
- Limoblaze Lyrics
You May Also Like
Trip Lee - "At The Cross" At the cross, at the cross
Where I first saw the light
And the burden of my heart rolled away
It was there by faith
I received my sight
And now I'm happy all the day
Please don't mind my pivot,...
Alex Jean - "Wrote You A Letter" Know I'm with you it's forever
God, I wrote you a letter
You said to follow the vision
I know that it's different, but it's better
Everything still got a season, I cannot be here forever
As long as...
1K Phew & WHATUPRG - "Father Abraham" Yeah, come on
Let's go
Two birds, two brrr (Here we go now)
Father Abraham had plenty sons, and I am one of them (Plenty)
Ain't no sense in playin', 'cause I'm too player, I ain't one of them...
Victor Thompson - "Not Moved" I am not moved
By what I see
He's seen it all
He's gone before me
I am not moved, oh my
By what I see
He's seen it all
He's gone before me
I am not moved
By what I feel
He knows it all
He's gone...
Jonathan McReynolds - "God Is Good" May your struggles keep you near the cross
And may your troubles show that you need God
And may your battles end the way they should
And may your bad days prove that God is good
And may your whole...