"Ifunanya" lyrics

Prinx Emmanuel & Limoblaze Lyrics

"Ifunanya"

I can never understand
Wetin I do to deserve you
You carry my matter for head
Even the one wey no concern you
Even I carry my leg enter wahalala
You carry mba na ka dey find me
And when you see me
You carry me put for you shoulder
And you start to sing for me for me

Baby moh (baby my baby)
Ima na love egbugom moh (this kind love e dey burst my brain)
Ifunaya moh (you know say this one no be one chance eh)
You know say I no fit to bobo you

Baby moh (oh baby moh)
Ima na love egbugom mo (da da da, da da da da da da)
Ifunaya moh (ehhh)
You know say I no fit to bobo you

You say baby moh
I got you, any enemy want to block my own
You say, hello hello this is my baby
Make nobody dare touch my baby oh
Baby clo clo closer
You know, you know I love you my baby
Tell me what type of love is this girl

Even when I enter wahalala
You carry mba na ka dey find me (and when you see me wrapped my self na so you go)
And when you see me
You carry me put for you shoulder
And you start to sing for me for me and you say

Baby moh (oh baby moh)
Ima na love egbugom mo (this kind of love e dey sweet my body)
Ifunaya moh (you the love of my eye)
You know say I no fit to bobo you

Because of you I don dey gbes
As you sit down on top my case
Plenty better on top my plate
And You Help me dey run my race
And I been see I am inside your eyes
This your loving e no be chise
Sotey you come agree kpai chaii

Even I carry my leg enter wahalala
You carry mba na ka dey find me

Baby moh
Ima na love egbugom mo
Ifunaya moh
You know say I no fit to bobo yo


You May Also Like
Eben - "Joyful Noise" Oh na oh na It's double HR Oh na oh na Excel on the beat Oh na oh na Are you ready? It's joyful noise Here we go I have come to give You worship I have come to give You thanks I have come to give...
Ryan Ofei - "Abba" I was young and now I'm older When I think it all over You were with with me then And you're with me now If there's one thing I know You never let me go I ran from things that caught up Wish I knew...
Gatton & sxxnt. - "Nothing Else" I'm caught up in Your presence God, I just want to sit here at Your feet I'm caught up in this holy moment I never wanna leave No I'm not here for blessings 'Cause Jesus You don't owe me anything...
Hannah Kerr - "Jesus Is Why" Used to wake up in the morning With my past stuck in my head Yesterday weighing me down Before I even got up out of bed But now I wake up singing A song that sounds like grace And anyone can see...
Phil Thompson - "My Worship" You Lord, You are worthy And no one can worship You for me For all the things You've done for me And no one can worship You for me Here's my worship All of my worship Receive my worship All of my...