"Butterfly" lyrics
"Butterfly"
(Mushie)
Hm mm mm mm
Hm mm mm mm
Yeah
Be like I go need some guideline
Shorty got me wasting time now
It doesn't mean
It doesn't mean
You wasting time
It doesn't mean
So no yawa go dey
Mo gbe tun tun dey o
Shayo go dey
E go dey
Na love I dey play o
No be today o
Na why you dey high me
Dey high me
Girlie girlie
Ringing pom me cellie cellie
Butterflies in my belly belly
Glad you came my way
Pretty girlie girlie
Ringing pon me cellie cellie
Butterflies in my belly belly
Glad you came my way
Ahn ahn ahn ahn ahn oh o
Ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn
No wonder you high me like colorado
Wetin you do me hm dem no know
Dem no know
Dem no know o
Would you be mine
Waiting for you all night
Lyta no dey worry I go put you up tonight
Oh my oh my oh my oh my oh my
Girlie girlie
Ringing pom me cellie cellie
Butterflies in my belly belly
Glad you came my way
Pretty girlie girlie
Ringing pon me cellie cellie
Butterflies in my belly belly
Glad you came my way
Ahn ahn ahn ahn ahn oh o
Ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn
Girlie girlie
Ringing pom me cellie cellie
Ahn ahn ahn ahn ahn
Glad you came my way
Pretty girlie girlie
Ringing pon me cellie cellie
Ahn ahn ahn ahn ahn
Glad you came my way
Ahn ahn ahn ahn ahn (Mushie) oh o
Ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn (Easy o)
Writer(s): Opeyemi Babatunde Rahim
- AZLyrics
- L
- Lyta Lyrics
You May Also Like
Cheque - "Holy Gee" Ozedikus nnwane
Yah
Yah
Cheque
I love the life that I live but I'm chasing for more
I'm celebrating one day, next day I want more
Pretty girl make it ring but I still pray for some
Man never...
Lil Kesh - "Try" It's ya ya ya ya yagi level yagi level
Everything I give am to God (uh uh)
Even though underrated omo
I don't blame them
Many many things they don't know (They don't know)
But I stand on my feet na...
Victony - "S.M.S (Sing My Song)" Don't you think that you doing too extra
I can hear your doubt, it's so loud you don't need that
You don't need to panic, nah
I'm gon bleed, I'm gon bleed if you leave o
Who go sing my song o
All...
Boy Spyce - "Bad Things" Uh
Uh uh uh
What you say now
Face down
Off your heels and your grey gown
Shey you shave now
Lay down
Make I chop you likey wafer
Baby no shout
Turn round round
Make you splish splash
Baby no doubt...
T.I BLAZE & Skiibii - "Kilo" Uhan uhuannn nn
Niphkeys
Uhhhhhhhh
I'm not a fool I dey meditate anytime you see me silent (you see me silent)
My ears are blocked if e no be money matter I no fit ear them (I no fit ear them) uh...