"Polanco" lyrics

Hotkid & Lyta Lyrics

"Polanco"

Hmm, hmm-mm-mm, hottest
Hmm-mm, mm-mm
(Dangerous, Dangerous...)

My pastor say my reward dey heaven
I tell am say na lie
My reward dey for Polanco
My reward dey for Polanco
Say, celebrate me
Now, as I dey alive
No be when me I don go
Dem go give me my award oh

I'm sorry, this is the life I chose (Hosanna)
I wanna be happy oh (Hosanna)
Mm, Osinachi oh (Hosanna)
Bless me, no forget my paddie oh (Hosanna)
I say, this is the life I chose (Hosanna)
I wanna be happy oh (Hosanna)
Mm, Osinachi oh (Hosanna)
Bless me, no forget my paddie oh (Hosanna)

Hmm, I dey pray to Jah
Make I make money before I cast
I be dey try to finesse Dorcas
But only money fit make her dance (money make her dance)
They say that time
They say that time go never last
But if money no dey my guard
E dey kick confidence at times (kick confidence at times)

Oh Lord, me, I no say shenking plenty
But, make dem no come on me for setting
Bastard money before me I 30
Osadebe, Osondi, Owendi (oh-oh, ah)
I mean, I know one thing certain
Nobody fit hinder mi blessing
Make you no be when I don go
Una go give me my award oh, ah

This is the life I chose (chose, Hosanna)
I wanna be happy oh (oh, yeah-yeah, Hosanna)
Mm, Osinachi oh (Hosanna)
Bless me, no forget my paddie oh (Hosanna)
I say, this is the life I chose (Hosanna)
I wanna be happy oh (Hosanna)
Mm, Osinachi oh (Hosanna)
No forget my paddie oh (Hosanna), oh-oh

(Ajeondmix)
(Dangerous, Dangerous, Dangerous...)


You May Also Like
Balloranking - "Barcadi" Wọn bẹ ni wọn ma to bẹri Mo fun wọn lalujo apala bi Terry Sọ fun awọn karikacho k'ọn ma gbe debi Small work big money lẹnu iṣẹ mi E get e no get again, ka ma ri Mo ja Whiskey pẹlu Bacardi Awọn aditi...
Lil Kesh - "Ishe" My baby chikito from the down town side She dey charge me up when I get no bar Motivate me any time I feel so down I cannot forget all your sacrifice Ise lo s'omo nu bi oko Forgive me, Ise lo s'omo...
Zinoleesky - "Naira Marley" (Niphkeys) Oh my God I wish I knew Oh my God I wish I knew That was all love mama showed me Oh my God I feel brand new Mo de ti gba fun'olorun kole tomi Omo toni mama hun o seto Kan mulo S'agege...
Shallipopi - "Billion" Only one pluto presido (Si') Dem call me Shallipopi (Signal) Billi', billi', billi, billion Stack my billi' to the ceiling Multimillion, I'm dealing on You can see me, yo I no want all your opinion...
Llona - "Comforter" Six years sitting in the corners Tryna make the money in abundance Niggas pop niggas for the culture Can't stop baby I'm a runner Snakes in the grass anaconda Never ever snitch on a brother No no no...