"Sabi Boy" lyrics
"Sabi Boy"
As I was growing up
Mama sope Ope no give up O
2018 na the link up
Olamide show me how the thing go
Who Dey sleep go still wake up
As you don forgive my sins
Make I no fall O
Abiola don link up
Longtime coming Omo we no jisoro
What's the instancy
Awon boys Dey para
We go make money sabi boi go gara
Tiba kor konto for street them go Dancia
We go make money sabi boy go gara
As the thing Dey go
If you love me brother Abegi make e show
Everybody Dey on their own
If you feel the rhythm
Oh my baby kajo jor O
I Dey feel your waist baby kilode?
I don Dey high again
You sabi that boy you Dey make man gbess
I no fit wait again
What's the instancy
Awon boys Dey para
We go make money sabi boi go gara
Tiba kor konto for street them go Dancia
We go make money sabi boy go gara
What's the instancy
Awon boys Dey para
We go make money sabi boi go gara
Tiba kor konto for street them go Dancia
We go make money sabi boy go gara
- AZLyrics
- L
- Lyta Lyrics
You May Also Like
Cheque - "Satisfied" I will never stop till I'm satisfied, and mana never satisfied
Push me to the limit then you see my fire
And man dem den wan see my fire
When I get the money then I gat your time
Abena then I got...
MohBad & Imole - "Weekend" Niphkeys
Imole
Make I show you where the light is (Mohbad)
How we do things, how we party, how we rock it
Make I show you where the light is
How we do things, how we party, how we rock it
Making...
Seyi Vibez - "Dia Fada" Reals Music
Ayaye ah-oh, oh
Yo Rexxie pon this one
Oluwaloseyi, oh-oh, Vibez
Won duro pe ibo lama gbegba oh
But wetin go be, go be
Omo iya mi, I say "stand fit", koduro tan
No go fall for anybody...
Vibez Inc, Nerryckole & Seyi Vibez - "Shine" La la la la la
La la la la la la la
La la la la la la la
I will shine for real
I will make it for real
La la la la
I wake up in the morning
Nerryckole were the money
My mama pray for me
Say I will...