"WYFD" lyrics

DJ Zeeez & Lyta Lyrics

"WYFD"

Ye ye ye, (DJ Zeeez)

Here we go again
We don come back againi o
Thank God say we dey pray
Biko where I for dey
Oh na na na na
Mo kigbe Hoza (ye ye ye)
Thank Jehovah na (Thank Jehovah na)

Oh oh oh
I no know why dem dey vex
I no know why dem para
Shey we gather dey the game
We dey hustle for the raba
Them just like to dey pariwo
To dey polongo oh oh
Make you tell me wetin I no know
Wetin dem no know (yeh yeh)

Wetin you fit do wey this my people
No go carry talk o
Ko le tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun

Won lo to jo meta
Ti won ti ri mi
Wo'n kigbe Lyta
Shebi God don do am for you o no yawa
Oriburuku back to sender

Won lo to jo meta o
Wo'nki wo'n kigbe Lyta o
Shebi God don do am for you o no yawa
Oriburuku back to sender bye bye yeah

Oh oh oh
I no know why dem dey vex
I no know why dem para
Shey we gather dey the game
We dey hustle for the raba
Them just like to dey pariwo
To dey polongo oh oh
Make you tell me wetin I no know
Wetin dem no know (yeh yeh)

Wetin you fit do wey this my people
No go carry talk o
Ko le tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun

Wetin you fit do wey this my people
No go carry talk o
Ko le tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun

Wetin you fit do wey this my people
No go carry talk o
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun (Zeeezu)

Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun


You May Also Like
Ruger - "Bounce" Ahn She wants a gangster in her bed tonight She ah wants me, me I know And man ah, I full ground me I dey tonight She ah callin' my phone She say "why me so unruly?" Tell me the main reason you wan...
Kizz Daniel & Kelvyn Colt - "Skin" What type of color What type of color What type of color is your skin color What type of color What type of color What type of color Your looks don't matter Is what you do that counts And your lips...
Naira Marley - "Bad Influence" They don't want to see you in the mood They don't want to see you doing good They want to see you leave the hood They steady praying that nigga lose Kill them with the sauce Kill them with the...
LADIPOE - "Falling" High on me, baby, 'cause you light up on it Eyes on me, baby, when you whine up on it Die for you, baby, put my life upon it Ride for me, baby, you know, I must admit When you do like that You make...
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me I wanna take a picture So this could last longer for me (Longer for me) Yeah, take my secrets Guard them like precious money (Precious money) I never want to hear you...