"Shakabulizzy (Remix)" lyrics

"Shakabulizzy (Remix)"
(feat. Davido)

Yeah, yeah
Kilolo (K-Way)
Kilogbede, Kilogbede Record Limited (K-Way)
K-Way
(Yo Di—)

Follow you again (Follow), me, I no dey follow you again (Kilolo)
Kilo, follow you again, me, I no dey follow you again
Kilo, follow you again (Kilo), me, I no dey follow you again
Follow you again, me, I no dey...

Focus, focus, hocus-pocus
Focus on paper, baby, see you later
When the paper enter, I go call you, shop for you
Balenciaga, Rick Owens
Louis Vuitton go be less, baby mawobe
Wait, look, see me, ghe me, ego, ego
Money talking (Talk, talk), all day working for money

Kilo, e don sour (Baddest, water), holy water
Give her Cana' make she update (Shekpe), shakabulizzy
Kilo, no dey whine me-zzy (Kilolo, lo), making money easy
Me, I fit to give you money, easy (Hahaha; Kilolo)

Expensive girl, tell me, baby, you want a Lacoste? (She pricey)
Buy her Valentino for her birthday
Cost-est, fastest
Why you want a Lacoste? (Pricey)
From me, (Tell me baby) for you (Shekpe)
My baby want a Lacoste (Want a Lacoste)
Expensive girl, cost-est, fastest (Kilogbede)

We dey focus on Naija, dem dey focus on paper
And if them enter one thing, dem go vanish like NEPA
They no dey give shi-shi (They no dey give shi-shi)
Students of Geh-Geh (Students of Geh-Geh)
Shey you wan Fubara? We go do like Wike (Yeah; Kilo)
SAPA, let my people go (Kilowi)
SAPA, let my people go (SAPA)
We just want to turn up and smoke Igbo
SAPA, let my people go

Focus, focus, hocus-pocus
Focus on paper (Focus on paper), baby, see you later
When the paper enter (When the paper enter), I go call you
Shop for you, Balenciaga, Rick Owens (Shop, shop, shop)
Louis Vuitton go be less, baby, mawobe
Wait, look, see me, ghe me, ego, ego
Money talking (Talk, talk), all day working for money

Kilo, e don sour (Water)
Holy water
Give her cana', make she update
Shakabulizzy
Kilo, no dey whine me-zzy (Kilolo)
Making money easy (Kilo)
Me, I fit to give you money, easy (Kilolo)

Expensive girl
Tell me, baby, you want a Lacoste? (She pricey)
Buy her Valentino for her birthday
Cost-est, fastest
Why you want a Lacoste? (Pricey)
From me (Tell me baby), for you
My baby want a Lacoste (Want a Lacoste)
Expensive girl, cost-est, fastest (Yo)
(Kilogbede) Kilo

Fastest, fastest (Kilo), fastest (Kilo), fastest (Kilo), fastest (Kilo)


You May Also Like
Victony & Shorae Moore - "Way Home" This the typa song that I sing Song that I sing when I do my meditation Tryna right my wrongs, yeah, you see Some dark memories, man, I wish I could erase am Do some damage to my lungs and my kidney...
BNXN - "Totori" Ohhhhaaiii, omo you for totori me one time, tor Ah girl, your body is what I want Make we pose for picture My magazine baby, you for feature But no, Odoyewu, you dey still ignore my calls Ah, you...
The Kabal (2Baba & Larry Gaaga) - "Drunk In Love" (Gaaga Music) (Jaysynths give them the fire) Girl I see I see I see I know You balance well for my heart Girl I see I see I feel I know You balance well for my soul (Larry Gaaga) Many girls fine...
Ayo Maff & Chike - "Realness" Oh wayy oooo wayy oooo Oh wayy oooo wayy oooo I didn't see this coming I didn't see this coming When I need you my padi You no dey there for me I didn't see this coming Omo tolani my baby Se lon pe...
Cheque - "Desperado" Desperado On my motto God bless my hustle Never settle Obrigado Flyboy like Vado Drip Like Jago Move like Poco High like Kilimanjaro Back-to-back o We dey ball like there's tomorrow ooo Oooooooh Oh...