"E Dey Flow" lyrics

Moses Bliss, Neeja & A-Jay Asika Lyrics

"E Dey Flow"
(feat. Festizie, S.O.N Music & Chizie)

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e dey show

I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon my life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the Lord
Taking me high
(Oh oh oh)

No be fantasy
Your love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem dey believe
Say my God no dey bobo
The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This your love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e dey show

The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I dey on God
So I'm never stressing
"No ooh"

Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head

When I look around oh oh
Everything I dey see
Just dey make me believe say
Oil dey my head oh
As u see me dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
Jehovah help me oh

Now I don dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just dey make sense
Oil dey my head oh
Na the word I dey confess
Wey come dey make me the best
Who God don bless no man contest
Oil dey my head oh

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e dey show

E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow


You May Also Like
Travis Greene - "Made A Way" Made a way Don't know how but you did it Made a way Standing here not knowing how we'll get through this test But holding onto faith you know best Nothing can catch you by surprise You've got this...
Steve Crown - "All The Glory" Oh ooooo We bless you Lord Iyeh leh leh Oh OH oh You deserve all the glory Yahweh, Yahweh You deserve all the glory Yahweh, Yahweh You deserve all the glory Yahweh, Yahweh You deserve all the...
Mercy Chinwo - "Obinasom" Jesus, smile on my up above eh… Obim na eme jiri jijiriri Butterflies in my belly Obi nasom oh oh See the way you love me See the way you care for me You carry my matter For your head oh Ine me Obi...
Jonathan Nelson - "BABA Oh" I don't know where you are I know you in the building somewhere I had a chance to go to, Africa And, there was a sound There's a word release called Baba Which means father An I heard this young man...
Elevation Worship - "The One You Love" I can be real with You Say anything and not be afraid You made me and You like what You made You made me and You don't make mistakes I can be real with You You take me just as I am You'd choose me...