"Evidence" lyrics
Tim Godfrey & Moses Bliss Lyrics
"Evidence"
If you're looking for
The evidence
Of that baby wey
Papa don bless
Look no further
Look at me rather
Evidence
E full everywhere
Evidence full everywhere
Testimonies Dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere
My testimony be like lie
(Mmmh ah ha no be lie, Elroy)
The God that sees me
The way you manifest yourself
I cannot explain
Nobody can explain it oh
The kind of thing we see
Na only you fit do am
You are consi
Consistent in your ways
Wetin you talk na wetin you Dey do
(Talk and do)
Everyday you Dey shock me
Give me something to talk about
Testimony no go finish for my mouth
If you're looking for
The evidence
Of the baby wey
Baba don bless
Look no further
Look at me rather E
Vidence
E full everywhere
Evidence full everywhere
Testimonies Dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere
I have never seen the righteous forsaken
In fact my papa God
E no dey fail me
Cause my testimonies no dey finish oh
All my worries don finito oh oh oh
Plenty evidence dey
When you look at my life you go see see see
The blessings e dey on repeat peat peat
I no fit explain all the good good things
I go praise the Lord till infinity
Cause my testimonies no dey finish oh
All my worries don finito oh oh oh
Plenty evidence dey
If you're looking for
The evidence
Of that baby wey
Papa don bless
Look no further
Look at me rather
Evidence
E full everywhere
Evidence full everywhere
Testimonies (ah ah)
Dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere
- AZLyrics
- M
- Moses Bliss Lyrics
You May Also Like
Steve Crown - "You Are Great" You are great, yes you are
Holy one
Walked upon the sea
Raise the dead
Reign in majesty
Mighty God
Everything written about you, is great You are great
You are great
You are great
You are great!!!...
Mercy Chinwo - "Chinedum" Ah ah ah ah
Oh oh oh oh
Chinedum mo
(EeZee Conceptz)
(Chinedum mo, Chinedum mo, Chinedum mo...)
Ah ah ah ah
Oh oh oh oh
Chinedum mo
Anywhere You lead me, I will go
Cause You are the way, truth and...
Eben - "Jesus At The Centre" At the center of it all
It's you that I see
It's you that I see
At the center of it all
It's you that I see
It's you that I see
There is power in your name
Miracles happen in your name
As we lift...
William McDowell - "Falling On My Knees" Falling on my knees
I bow
Bow down
Falling on my knees
I bow
Bow down
Falling on my knees
I bow
Bow down
Falling on my knees
I bow
Bow down
Falling on my knees
I bow
Bow down
Falling on my knees
Bow...
Limoblaze, Lecrae & Happi - "Jireh (My Provider)" Jireh, You are enough
Jireh, You are enough
And I will be content (Even in this)
In every circumstance
(You are) Jireh (You are), You are enough
Ji—Ji—Ji—Ji— (Yeah, yeah)
(Jireh) You're my provider...