"Nothing" lyrics

"Nothing"

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I've never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do


Writer(s): Godwin Udofia, Uyoh Moses Enang
You May Also Like
Mercy Chinwo - "Wonder" You dey wonder, ehh You dey wonder, ehh You turned my life around, gave me a brand new song You dey do wonder, ehh (GNT Nation) Your grace is all I see, ayaya Your mercies are ever new (Daily oh,...
Cobhams Asuquo, Patoranking & Bella Shmurda - "Jah Eli Jah" I remember those days When no lighter, no ganja, no friends I remember those days When we had to buzz To get friends I hustle on my way up I did it all alone I brought all my brothers up Let dem see...
Steve Crown - "You Are Yahweh" You are the God Who was, Who is and is to come Jesus, Jesus And in You I trust My life is in Your Hands Jesus, You are the Miracle working God You are Yahweh, eh eh eh You are Yahweh You are Yahweh,...
Dunsin Oyekan - "Breathe" Father to child Spirit to spirit Lighted by Your word And with Your breath of life That's how I come alive That's how I change my world Father to child From Your Spirit to my spirit I am lighted by...
Nathaniel Bassey - "Wonderful Wonder" Summer Winter Autumn, spring Mountains Blue skies And the seas Rainbows Sunshine And the trees Jesus, maker of them all Jesus Summer Winter Autumn, spring Mountains Blue skies And the seas Rainbows...