"Your Love II" lyrics

Moses Bliss & Soweto Gospel Choir Lyrics

"Your Love II"

I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently

This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhh ehh

This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhh ehh

Ifunaya gi Kachanma
Ohh Kachanma
When I look around all I see is your love
Ifunaya gi Kachanma
Ohh Kachanma
When I look around all I see is your love
Ifunaya gi Kachanma
Ohh Kachanma
When I look around all I see is your love
Ifunaya gi Kachanma
Ohh Kachanma
When I look around all I see is your love

This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhh ehh

This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhh ehh


You May Also Like
Bidemi Olaoba & Mercy Chinwo - "Give Me Chance" Oh oh oh Oh oh oh Oh oh oh Oh oh oh oh. The Bible says Thy testimony O God have I taken as my inheritance for they are the rejoicing of my soul It's amazing what the lord has done Come and see what...
Chandler Moore - "He Understands" Oh-oh I have a friend, he understands I have a friend, he understands There's nothing new under the sun Questions we have Have been said and done Fully God and man He felt it all, all, all High as...
Woman Evolve Worship & Tasha Cobbs Leonard - "All Authority (LIVE)" Every weapon formed against me ends here Every curse against my family ends here I speak in the Name of the Lord Every cycle of addiction ends here Every voice of condemnation ends here I speak in...
Elevation Worship & Chandler Moore - "Owe You Praise" We're grateful people So grateful You woke me up this morning Yeah, my cup is overflowing You have blessed me and I know it So I owe You my praise You're the author of my story When I thought that...
Ada Ehi - "Definitely" Far, far, far, fa ah ah, far above, oh Seated with my Jesus Definitely, I will be singing a new song every time you see me Definitely, no matter the season, my testimonies overflow In the mighty...