"For My Head" lyrics

Mr Eazi & Mugeez Lyrics

"For My Head"
(feat. D Jay)

Ye, ye, ye, ye, ye
Zagawhat
Yes, you know

Since dem born me I never see
Person wey fine like you
Tell me what I gon do (I don't know)
Ɔdɔ makoma bɛ sɔ me mu
Be fe mano
Ya body sweet like banku

For my head
For my head
All your problem put for my head (for my)
For your chest
For your chest (make I chest)
Na wahala e dey for your chest

For my head
For my head
All your problem put for my head
For your chest
For your chest (for your)
Na wahala e dey for your chest

See make we flex my baby you get the right o
Cos she be more than a lady o she no dey fight o
I go fit shout to the world say na you be the one
O baby no dey mess up my plans
Cuz you dey ova me and now I see
Loving you make I need you my religion
Nobody go fit create no division
See I'm in love with you but that is not enough
Loving you make I take you this place
O baby baby make I dey craze
How you dey whine up your waist

O na na na na na

Since dem born me I never see
Person wey fine like you
Tell me what I gon do (I don't know)
Ɔdɔ makoma bɛ sɔ me mu
Be fe mano
Ya body sweet like banku eh ye ye

Mi never change no formation o my girl
So baby aje I swear for better for worse
Hmm hmm hmm
And them go wish every breakup o na lie
Baby for life is for life
And I've got you for mind and you know
Tell me tell me what you dey want Maa Abena
And I go do cuz you know I consider o your feelings Maa Abena o
Show me show me what you dey want my lady
Holiday we go fly from the city anytime I pull up on you on you

For my head
For my head
All your problem dey for my head
For your chest
For your chest
Na wahala e dey for your chest
And as we dey vex if you no pick up
Baby tell me make we link up
If I no see you I been fuck up
Make we link up
Make we link up

All your problem put for my head

Shabalistica


You May Also Like
Ruger - "Red Flags" Don't know, yeah, see... Don't know what you think this is Is it love or lust baby I don't know which is Thought I told ya I can't fulfill your wishes I'm a fucking star on every girl's wishlist But...
Ya Levis - "Mbangu Te" Kaka nga El Mayalove eeeh Uuuhmm limielaa Bebé yoka aah To kende mbangu te To saute na biso na bolingo ooh To kende mbangu te eeeh Ma Maa aah (Pepele) Ma maa aaah (Pepele eeeeh, pepele) Pas à pas Il...
Victony, Rema & Tempoe - "Soweto (Remix)" Call all your brokoto No go dey slogodo oh Body dey draw me like ogbono oh Body dey rise my tonono oh I say call all your brokoto no go dey slogodo oh Girlie dey burst my bololo oh Girl make I salute...
Geko - "6:30" OneTape Records Ay, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah JAE5 Keep you in check if you don' know Take off your makeup and your contour We do it sunrise 'till the sun go When you're wearing that...
Gyakie - "SOMETHING" (Flip the music) It's like something something doing me bad o, bad o, bae yeah Are you looking looking for me, well bye, o yeah It's like I'm walking far away to you Baby, don't try me Come closer,...