"Patek (Remix)" lyrics
"Patek (Remix)"
(feat. Falz, DJ Tarico, Joey B & Major League DJz)
Any money wey I get, I dey flex
I dey ball, you dey vex
I dey shop, Patek
Shey you see flyboy in the jet
My baby my pet
Shey na pussycat
See back, see the yansh
Free pass, me be that
She go whine am well when she see the cash
Cash (Cash)
Cash (Cash)
Cash (Sing it)
Cash (Go-go), Cash (Ga-ga)
Cash
She go whine am well when she see the cash
(Let's go, Yenko, Aba)
(Go-go, sing it, sing it)
(Cash, cash)
Any money wey I get
Any money wey I get
Any money wey I get, I dey flex
Any money wey I get, I dey flex
Any money wey I get
Any money wey I get, I dey flex
Oga sir, come outside
We no know your papa we go call bouncer (E go loud oh)
You dey looku Debby and you know bow down
Iwo duro demi jękin bo bata
Wait first, wait first, take check
Any money wey I get, I dey take flex
Dem dey copy what I do and dey take scared
Write to the rhythm and finish like Shakespeare
No dey stress baby girl I dey wait here
Na your full house rent wey I take dress
To ba rimi ni Miami pęlu eight girls
Dem go call me zaddy when dem see the cash
Any money wey I get, get ehn (You go whine am well)
Any money wey I get
Any money wey I get
Any money wey I get, I dey flex
Any money wey I get, I dey flex
Any money wey I get
Any money wey I get, I dey flex
You go whine am well when she see the cash
Any money wey I get (Any money wey I get)
Any money wey I get I dey flex
Comment tu t'appelle? Je m'appelle urgent oh
Any money wey I get
Any money wey I get, I dey flex
Any money wey I get, I dey flex
Comment tu t'appelle? Je m'appelle urgent oh
Any money wey I get
Any money wey I get, I dey flex
I dey flex
- AZLyrics
- M
- Mr Eazi Lyrics
You May Also Like
NSG - "MCM" Love is for the weak imma love you for the week then dash out
Bust then cut out
Straight the trap till everything sold out
Bro wifed a fat ting to get a yard to trap out
Bonnie n clyde kinda loving...
Melii - "High For U" Too many bitches want fuck with my nigga
But I'm just too lazy to fuck
I get so bored of these niggas
I count me my figures and don't give a fuck
I want you to woosah
Don't want you to lose her
I...
Lotto Boyzz - "Afrobbean (Bumper)" AYD, Are You Dumb Boy?
See, my money never waits
She, tell me that I never make time for her
She, wants me out of this place
Money, money but she wanna see something from me
And, baby girl I know...
Kwesi Arthur - "Anthem" (Eei wohyɛ mpaboa
Ɛndɛ pɛ na me ho sɛ wo hyɛ mpaboa)
Go to the movies
Aargh
Didadeeeeey
Can't fuck with your man dem
Talk too much we no like dem
See me with my people your for stand firm
Know a...
J Hus - "Spirit" Even when we never had a penny, yeah we always had spirit
They can bun my flesh, but they can't touch my spirit
They wan' take way my freedom, but they can't take away my spirit
Cause even when we...