"Automoto" lyrics
BNYX® & ODUMODUBLVCK Lyrics
"Automoto"
Make dem check my wave
Make dem check my pattern
Swag on diligent counter
Run my race
Oh, I am on fire
Kala, you are balling in patta
This na the dance wey I wan dance
Big boy
I rock Opa Gangnam
Persona non grata
Everywhere I go, dem go answer — Kala
Everywhere I go, dem go bow down
Every time wey dem reap, I be punter
The little time wey dem drip, Odumo design am
Bad man, stick to your canvas
Me and my kids with the wifey
Cladded in sauce — omo Nike
Odumo's taste so spicy
Easy on steez — you are angry
Abiana mo Odumo's own
Dem never know
I carry my load
Put am for baco super sac
I'm going home
Even if I'm ill — I'm honoured
Can you believe it?
In London, ABJ, Philly, Amsterdam
Everything choke
Big dripper — who style am? (Me)
Kala, your bill — who spark am?
See lingua (cheese)
E no go affect producer
Instrumental
No go affect this singer
Odumo pull trigger — no think am
Shape shifter — world beater
This your banga con dey be like say
You put sugar
Cool temper
Make dem check my wave
Make dem check my pattern
Swag on diligent counter
Run my race
Oh, I am on fire
Kala, you are balling in patta
This na the dance wey I wan dance
Big boy
I rock Opa Gangnam
Persona non grata
Everywhere I go, dem go answer — Kala
Everywhere I go, dem go bow down
Every time wey dem reap, I be punter
The little time wey dem drip, Odumo design am
Bad man, stick to your canvas
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
You May Also Like
Homixide Gang - "5ONJOUR" Huh, woo
Huh (Thanks for the gift, E)
What? (Yeah) What?
If you pull up, yeah, you embarrassed
.40 on me, no fashion (uh)
Babygirl like my pants
Say, "Where you from?"
She say, "From Paris"
Bonjour,...
Yeat - "FLYTROOP" (Why they stop and stare?
Cause they know I'm famous
We don't play fair
We playin on flagrants)
Imma fly soldier imma fly troop
I'm on king high, I'm on king moon
We on x too
Come for necks too
Come...
SahBabii - "On Film" Come along on this ride, it might be rocky (Rocky)
Come along on this ride, it might be rocky (It might rocky)
Come along on this ride, it might be rocky (Ooh, it might be rocky)
Come along on this...
Playboi Carti - "What" (808 Mafia)
(Yeah)
AWGE, A$AP for life (What? What?)
What? (What?) What? (What?)
What? (Cozy Boys) What? (What?)
What? What? (What?)
What? (Uno, I killed it) What? (What?)
Ho', you talk too much...
skaiwater - "bleach" Yessir I made it
We just left apt in a green Mercedes
Mama, know I'm new to this paper
Whatever to impress you
Baby girl ima pay it
We should shop for the season baby
Prada coat keep you hot
We...