"Dance For Jesus" lyrics

Fido, ODUMODUBLVCK & Zlatan Lyrics

"Dance For Jesus"

Oṣa
Oṣa daddy don come back again
Ibilẹ

Normally I dey cut their liver
Ṣe na me dey make dem dey shiver
And she ask if I wanna be her Mr
And she don run follow me on Insta
Hmm hmm - sexy monalisa
No go dey put hand for my trouser
Baby girl you dey make me go dey mental o
Go dey mental o oblongata

Ye ye, you go shake body jọ
Ye ye, I go spray money jọ
Ye ye, o ya make you dance for Jesus
Ah ah, you must to shake body jọ
Ṣe ṣe na you go dey whine Jesus
Ah ah, but dem dey must shake body jọ
Body jọ, body jọ
Ah ah, you must shake for Jesus

Allawee, salary ti mo gba lọwọ ijọba
Uhm wọn ti gba pada
Uhm, somebody, my money
Cana ti mo fa o, ahn ahn o lala

Ye ye, you go shake body jọ
Ye ye, I go spray money jọ
Ye ye, o ya make you dance for Jesus
Ah ah, you must to shake body jọ
Ṣe ṣe na you go dey whine Jesus
Ah ah, but dem dey must shake body jọ
Body jọ, body jọ
Ah ah, you must shake for Jesus

Say, I gat couple dollars new notes wey I wan spray
Make dem help me find one kele for adult play
Jo bi pastor to gba tithes to gba offering
Dance like on colos to gba one strain
You no go shake body kẹ gbẹsẹ o mọ zanku
Na me fade shakushaku ṣo mọ gbeku
Pressure wan kill my pikin but I stay cool
Akwaaba ghana fans pe mi kweku
Whether in the club
Whether in the church or mosque
Available wa n'lẹ bi Elon Musk
Ọkan ṣI giran-an ẹ gbagbe p'oju ti n jọ posh
O ni fẹ lọ bẹ si king of boys
You dey whine me? Whine satan no go whine Jesus
They wan know who dey snap all my fine pictures
E no dey hard tailor to find scissors
Gulder ultimate search them dey find the source

Ye ye, you go shake body jọ
Ye ye, I go spray money jọ
Ye ye, o ya make you dance for Jesus
Ah ah, you must to shake body jọ
Ṣe ṣe na you go dey whine Jesus
Ah ah, but dem dey must shake body jọ
Body jọ, body jọ
Ah ah, you must shake for Jesus

Bastard leave us
Devil worshippers don full for the church (God)
The kids are with us
Wiggle and dance the beat dey keep up (Run)
Come dey bill us
I no even mind my name na Elon (Musk)
During the time of Jesus
If to say then him for pull up with Hilux
(Boss)
Person wey dey flog
Person wey dey heal
Person wey go save your party
Dem know me for Galilee (Kala)
From water to wine
From leaper to fine
Kala no dey whine
Doings dey my resume
Clap for Jesus
If you like shake your body jọ
Hello hello, my investor
Thank you Lord my money sure

Ye ye, you go shake body jọ
Ye ye, I go spray money jọ
Ye ye, o ya make you dance for Jesus
Ah ah, you must to shake body jọ
Ṣe ṣe na you go dey whine Jesus
Ah ah, but dem dey must shake body jọ
Body jọ, body jọ
Ah ah, you must shake for Jesus


You May Also Like
Mystro x Wizkid - "Immediately" Immediately, they start to turn up, turn up Oh oh; Mystro Sugar Po kini mo is your mother- yea yea A ma po kini mo kini mo pe Baby girl, you can manya manya ah Immediately, she start to turn up-...
Zinoleesky - "Last Time" Say, I've been tryna live Niphkeys Say, I've been tryna live I've been tryna focus But nobody know us Gave me love at no cost Say the rest na bonus, uhn What you do me no normal I've been thinking...
Blaqbonez - "Nati" Ẹ bá mi wá, ọmọ tó bá náàbọ́, tó bá ńàtì Tó ní ìkẹ́bẹ́, tó ní ìkẹ́bẹ́ Nicki Minaj Nákadẹmus, you hear the gbedu who dey nack? Ọmọdé know na we be the life of the party Ẹ bá mi wá, ọmọ tó bá náàbọ́,...
CKay - "BADAMINTON" She BAD She BAD She BAD She BAD She BAD She BAD She BAD She BAD Her body MAD MAD She BAD She BAD BADAMINTON No be washing ting washing ting I'm a sinner sinner sinner (sinner) God forgive me For the...
Asake - "What's Up My G" Tune in to the King of Sounds and Blues Mr. Money with the vibe till the devil say my name Ibẹ l'o wa, mo ni ibẹ lo n gbe Ogendengbe, ki lo de to lo gbe? Abena, şebi Accra lo n gbe? Ş'omo 2:30 for...