"Plugged In Freestyle" lyrics
"Plugged In Freestyle"
(What we-, what we drinkin'?)
(It's F28 baby)
Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
NATIVE
Plugged in, plugged in oh
Fumez The Engineer, no be kpanu-kpanu
All the way from ABJ city, you get me?
(Goddamn, [?])
Come on, ayy, ayy
I've got so much Gs in abundance
Dem tie many, many babes with lap dance
In accordance, she go like come whine on top my kpomkwem, ayy
I've got many, many babes in contacts
Dem get many people wey e wan squander
I've got so much Gs in abundance
Dem tie down many, many babes with lap dance
In accordance, she go like come whine on top my kpomkwem, ayy
I've got many, many babes in contacts
Dem get teeny-weeny waist I pamper
I've got—
For their party, look well, everywhere na my amigos
Kasaprenko, those days, okpor, omo I too roll, skunk
Roll-bond, omo I too go
Deep with the mob, e too cold
Their mama say, "Otito"
But when I lap yard, my mama said, "Oyoyo" (Came from—)
Came from war with a pot of gold
Inside my pot their kele dey boil
Part of the spoils of war
This is my offering Lord
Hold my short-knicker
Folasade yo di kpa
When I came through she go soji now
School girl, she go swallow e cotina
ODUMODU, you too dey holla your name for your song
My permutation, you gats remember say na me be Don, oh
Na Teezee be boss, we commot the gutter, no caricature
The flow na ogbonge, the package akpoche, my Ballon d'Or
Yes, e don dey come
Commot the uzi, put am for the baggie, my shutters are moving with ease
Olokpa dey see, dey no fit talk, dey no fit breathe
Switch up the flow or remain in bondage
Na wetin I advice my opps
Demma pick up my script and download my footage
Enemies dey for my gate sef, them no fit to penetrate
Enter who house? Enter the jungle, they know e go be mistake, ayy
Many Ps dey the bando
Tshekere dey her waist
Gustavo, stack am up, eh?
She wanna give it all up
Find one man wey go scratch your back
Scratch my back, I go run your own
Wey my dogs? I go give them bone
Dem go run your home, return to your hole
I can't insult all the men wey dey broke
They are all my own, I sabi the code, I was down below
UK, wagwan? Hip-Hop, how far?
OD too good, old people, they bumping Eziokwu
How many men I go carry go Jesus? Many, plenty, flop it, whip it, cock it, shoot it
Kalamantus on me, abeg you, you cannot hiss at me
They cannot vibe to me ubanka, who come dey stream the P?
Na for ABJ they nab me, my igbo dey sell on cheap
We no dey trap hashish
You better dey count your peace
No con dey wait for kish
ODUMODU, na me they cancel, they con still crown me king
Fumez The Engineer
Akur, ayy-ayy, akur
Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me?
NATIVE
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
You May Also Like
SL - "Prague" (Ooh, Johnny)
(Sxbz Beats, baby)
Look
Heart stay frozen (And again)
I'm givin' strokes in a forward motion
Nigga like me had her legs wide open (Yeah)
Life's short, true, it's been a long journey...
Offica - "Obito" Turn me up, Kid Spyral
Scratch mixed it
Mister O, I'm back on the mic, that's trouble
We're Obito, so you know that's double
Glick-glick, make a man's head wobble
The beef that they cook, it's hot...
OFB - "Ding Dong" M1OnTheBeat
Add a K to the O, get blammed
NatzGotTracks bitch
Listen up, yo Sweet one's telling they all rate my tunes
Then I brucked her back for the goons
And do balloons, get fried off fumes
SJ,...
Meekz - "Can't Stop Won't Stop" Shout out MIKA, my bruh
For the whole mob
I ain't never had no job
Always been my own boss
I don't do no dead food, I do my own wash
I don't need no dead food
Yeah, I do my own wash
My life
Can't...
Russ Millions - "Gun Lean" Gxtcha
Gun lean, man gun lean
Gun lean on the beat as well
For everyone, boys and girls
Flick your shoulder, use them well
Left, right, left, right
Left, right, left, right
Michael Jackson twist up...