"Rainy Day (Chop Sand)" lyrics
"Rainy Day (Chop Sand)"
My guys they don dey look for me
I dey for the Sanko way
My girl she too dey cry I no wan dey see her pretty face
I dey save money
Yes
My life na rainy day
Right
Anything can happen, like play like play I dey gather bail
My guys they don dey look for me
I dey for the Sanko way
Odumodublack
My girl she too dey cry I no wan dey see her pretty face
I dey save money, my life na rainy day
Anything can happen, like play like play I dey gather bail
Opportunity make dem gimme upon opportunity
My ability no be say dem say probability
Odumodu run am
Shebi na crime Odumodu do am
You no dey look face
The guy be like person wey do charm
The guy be like person wey dey do crack
Person wey dey press nyash
The guy dey burn grass
Na pikin wey dey like cast
I dey hope on Jesus make e come down
All the lies and cap dey for coti mouth
When they burst inside, they gimme hot slap
Odumodu osiso lay down flat
My guys they don dey look for me
I dey for the Sanko way
My girl she too dey cry I no wan dey see her pretty face
I dey save money, my life na rainy day
Anything can happen like play like play, I dey gather bail
My guys they don dey look for me
I dey for the Sanko way
My girl she too dey cry, I no wan dey see her pretty face
I dey save money, my life na rainy day
Anything can happen like play like play, I dey gather bail
Everybody lay down flat, If you move my kala go cry for here
Female brutality na the cruise we been dey sup inside there
I dey see one fine girl she dey chop slap she dey do yanga
Still, na the babes wey I carry come weak me
They lap for inside cell
What of my men wey squeeze for bando?
Sardine no choke, I swear my mango
Hundred and something Chillakpa inside room of fourty
Odumodu must die, detail no go survive
All my men dey ready na normal life
My guys they don dey look for me
I dey for the Sanko way
My girl she too dey cry, I no wan dey see her pretty face
I dey save money my life na rainy day
Anything can happen, like play like play I dey gather bail
My guys they don dey look for me
I dey for the Sanko way
My girl she don dey cry, I no wan dey see her pretty face
I dey skip the beat
My life na rainy day
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
You May Also Like
Runtown - "O Fe Pa Mi" Odor, odor
Oro, oshow
Baby I just want make nothing bother you
I'm just saying you should try something new
A feeling make you want gumbody
A feeling you can get from nobody
You realize there is...
Boy Spyce - "Wayo" Na for my body e go tell
If I spend all the money wey I get on top your head
If I give you Cheque
Shey Garri no go swell on top your head
Baby do me slow on top my bed
Make I no remember my...
Cheque - "Satisfied" I will never stop till I'm satisfied, and mana never satisfied
Push me to the limit then you see my fire
And man dem den wan see my fire
When I get the money then I gat your time
Abena then I got...
King Promise - "Terminator" Killbeatz, let's go
Oh, ah-ah, oh-ah-nah, oh-ah, nana
Oh-ooh-oh
Oh, ah-ah, oh-ah-nah, oh-ah, ah-ah
Yeah
I'm at a point in life, if you understand me or not
Misunderstand me or not
Me, I'm okay, I'm...
Bella Shmurda & Simi - "Loose It" Bad girl put me on duty, gat me feeling perry Bad man on duty
I used to be loyal to my duty, fine girl bad girl she a guilty
Got me feeling if your love is a crime, you for don jail me for life
Now...