"Salt" lyrics

6uff & ODUMODUBLVCK Lyrics

"Salt"

Blvck sheep for life
Blvck sheep forever
Is gaju till we kpeme
Antiworld gangsters, G records
You get me, Odumodublvck

Iron

I hear say dem wan fall me
Na me jail men
Abeg make dem no blame them

Life e too sweet like ogbono
E fit still taste like salt salt salt
We live in a wicked world world world
Tomorrow fit be your turn turn turn
As you dey sleep trouble for your door
You no know as e take sup sup sup
You realize say e tough tough tough
Either you fight or you run run run

Try me
All of una no go fit obtain me
Try me
I believe my morale no go fail me
Try me
That thing wey you owe
You must to pay me
Try me
Oluwa dey my back you no fit near me
Chop press up like Cerelac
Me my goons we dey play FIFA
We dey share update
We dey minister
Eye don red like Miranda

Life e too sweet like ogbono
E fit still taste like salt salt salt
We live in a wicked world world world
Tomorrow fit be your turn turn turn
As you dey sleep trouble for your door
You no know as e take sup sup sup
You realize say e tough tough tough
Either you fight or you run run run

Ogbono
Na me draw them
Potor potor
Into the mud
Belly of the beast
Na me bless the feast
OGBENI, I don't need a priest
For the blood of my enemies na me dey lead
Hip hop amenities
I be king
Skeppy, Wizzy, David
Odogwu
Kala! Upon everything you did
I hear say dem wan fall me (fools)
Na me jail men
Abeg make dem no blame them
Who dey their door na me now
Who break the law na him
I posted up with nigga
I beat all of them for street
Ezege paid a couple millis
I could kill for less
Make him just tell me Kala do it
Na namix way go tame them
Everything she tell me now I be like Shakespeare

Life e too sweet like ogbono
E fit still taste like salt salt salt
We live in a wicked world world world
Tomorrow fit be your turn turn turn
As you dey sleep trouble for your door
You no know as e take sup sup sup
You realize say e tough tough tough
Either you fight or you run run run

Try me
All of una no go fit obtain me
Try me
I believe my morale no go fail me
Try me
That thing wey you owe
You must to pay me
Try me
Oluwa dey my back you no fit near me

Iron
Clear road!


You May Also Like
Omah Lay - "I AM" Lekaa Beats I am I am who who I am I am who who I am I am who who I am I am I am I am who who I am I am who who I am I am who who I am I am I am Nobody fresh like I am Nobody sweet like I am Nobody...
Young Jonn - "Obi's House" (Giddem, Giddem) (Wi-Wi-Wi-Willis, Giddem) Holy-Holy (hmm), brother, nobody holy (ah) Open your eyes, Eko l'èlèyi (hmm) I carry my foreign baby to Lagos Buss down, High Fashion, next stop Eko l'áyè...
Black Sherif - "Konongo Zongo" (Why so serious) No no no no I pray to God for times like this aswear my papa I no fit lie you like koti I work so harder I go wayward for what I need Kwaku mantie obiaa It's me and my gang we never...
Cheque - "Satisfied" I will never stop till I'm satisfied, and mana never satisfied Push me to the limit then you see my fire And man dem den wan see my fire When I get the money then I gat your time Abena then I got...
Jeriq & TUFF KING - "Different Wave" Ogbe Black sheep, are you feeling good? Are you feeling good? I swear Bla bla black sheep All I need is more mulla Gucci, Prada, swag killa All I need is more mulla More mulla, more mulla We dey...