"They Love Me" lyrics
"They Love Me"
Enemies love me
Everything wey I do omo fancy am
I dey make dem sick of me
Bring one omo fancidar
Malaria fever cardigan
Bring ten this weather na animal
Odumo you you be angry man
These men their voltage dey on handicap
Enemies love me
Everything wey I do omo fancy am
I dey make dem sick of me
Bring one omo fancidar
Malaria fever cardigan
Bring ten this weather na animal
Odumo you you be angry man
These men their voltage dey on handicap
They love me
They love me
But they're too shy
To say it
I love him
Ife mi
I pam my Kala
Shoot
Before I duck
Dem say my head e too dey hot
ODUMODU
Boss
Please him dey come
Huh
Pull up like Rick Ross
She loves me
She loves me
But she's too shy
Her friends say
Make she no dey play odumo track
When dem dey fuck
I dey my house
Dem find me come house
Dem even come with crowd
Dem dey expect say
Me I go bow
Dem no know me
Me I dey proud
Enemies love me
Everything wey I do omo fancy am
I dey make dem sick of me
Bring one omo fancidar
Malaria fever cardigan
Bring ten this weather na animal
Odumo you you be angry man
These men their voltage dey on handicap
Fuck dem
Whip dem
Jail term
Enslave men
I'm a bad man
From Bendel
Send hell
To these men
I diss men
Before dem wake up I'm on dem
Alignment
I threw two gang signs for one man
Streets law
Dem say my tactics na con man
Shootout for corn flakes
Niggas don dey die for less
Since when I turn man
They love me
They love me
But they're too shy
To say it
I love him
Ife mi
I pam my Kala
Shoot
Before I duck
Dem say my head e too dey hot
ODUMODU
Boss
Please him dey come
Huh
Pull up like Rick Ross
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
You May Also Like
Sarz & WurlD - "Nice N' Slow" This no be one night story o
If you no give me chop again, I go worry o
Carry your matter for my brain, wọn ti ṣe mi o
Come do that thing with your tongue make I soji o, yay
You sweeter than fresh...
Magixx - "UNLIMITED" Silence the noise
I'm with them boys
Run am like, kpaka kpoko kpaka
You are mi choice
Vanilla raspberry
You sweeter of cause
The harder the ewe
The lesser the puff
I don't really know, how to dance...
Buju & Rema - "Fi Kan We Kan" Oh as you can see, something wey no dey for me
I no fit put my mind you see, if no be money
Wey go sweet me like vitamin C
Oh as you can see, something wey no dey for me
If you don't say that you're...
Seyi Vibez - "SHAOLIN" En-en-en
Enta
Money na the formula, big girls dem know
L'eni a'ma shayo
Coco, marshmellow
Banker don dey call me
Billion zero zero
Orí mi Swagu
Gbó gbó e ni ma daru
Gbó gbó yin, ni ma dà mú
Loseyi...
Lil Kesh - "More Money More Life" As I dey grind o, I dey flex o
Sise gbowo gbowo Jaiye no dey stress o
Gentle bobo ni me I don't like to vex o
You can ask my ex o sipping on my XO
Oblee, oblee o, oblee (Oblee)
Oluwe mawe mawe o...