"Kisses" lyrics

"Kisses"

Kisses for you make your order today
I don't really know wetin' you want to say
When you call on me
Am ready on my way
Am ready to pay
Kisses for you make your order today
Na tsunami you shake, oh
Come and take your place
I ready be the man wey go show u the way
Follow who know the way

Kilofe
Wetin you want, eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper
Kilofe
Wetin you want, eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper

Oya chop kiss
Why you dey do me like this
Girl, I owe you one kiss
Why you dey do me like this?

My spiritual baby pray for me all night
Na me off light
Private session we dey cast and bind
Upakandam style
Only for my personal ashana
Omo no be silicon tatata
This one na original chachacha

Kisses for you
Make your order today
I don't really know wetin you want to say
When you call on me
Am ready on my way
Am ready to play

Kisses for you
Make your order today
Na tsunami you shake oh
Come and take your place
I ready be the man wey go show u the way
Follow who know the way

Kilofe
Wetin you want eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper
Kilofe
Wetin you want eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper

Oya chop kiss
Why you dey do me like this
Girl, I owe you one kiss
Why you dey do me like this?


Writer(s): David Collins, Adefemi Ebenezer Adelusola, Praise Chukwuemeka Ubadike, Adebayo Gbenga
You May Also Like
Ruger - "Snapchat" (Oh yeah yeah Oh my love Oh oouuu ouuu Oh my love Oh my love Yeah yeah yeah) Ah ah ah Girly you know me wan tap that Olayemi shoripe o gara oo Easy text me pon Snapchat Sexy snaps me heart beating...
HoodCelebrityy - "Run Di Road" Yo, is a old time chune mi ah bring back yuh know? Yeah I heard about this girl name HoodCelebrityy Mi hear seh a she ah run di road (She ah run di road) If mi ever tell yuh HoodCelebrityy (Yeah)...
D-Major & Busy Signal - "Something New" It's Major (She bring in that love) Oh oh, oh oh oh oh lady She be bring in that love Follow ladies (tuu duu tuu duu, puu luu luu luu luu) Babe-eh-eh-eh-eh Baby come give me something new (uhhh......
Young D, Ir Sais & Ayo Jay - "Te Gusta" Full go Wanta, wanta, wanta, wanta Iri, je Te pone' a mover, te pone' a mover Pa-pa-pa Anto bosa si Anto wak no nos ta bisa bo asina ki (Rra) Yo sé que te gusta (Ah-ah) Yo sé que te gusta (Ah-ah)...
Kizz Daniel - "Lie" Everybody know say omo me I no dey lie Everybody know ah ah Know say omo me I no dey lie (ah ah) Korporate o Girl I don't really care about your body type (eh) What really matter na your vibe I be...