"Free My Mind" lyrics

"Free My Mind"

Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo oooo

I get a girl for America
She no dey ever ever let me down
I get another one for Senegal
She no dey ever ever give me nack
I get another one for Unilag
That one behaves like a hoodlum
I get another one for Uniport
See me see trouble kill a boy
Now we don bust o

Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo oooo

Mmm my melody e sweet pass mmmm
Mmm my energy I fire pass motor
If shawty no go give me, I go go nack Okpo
Shule boy e be the boss don shule boy
Cuz e don bust ooo

Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo, oooo

Olosho wey no fine
Dem dey too like clout eeeyo
People wey no get talent oyo
Them dey too sharp mouth
So I free my mind with Shayo no
I free my mind with Shayo ooo

Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Oooo


Writer(s): Stanley Didia, Marcel Akunwata
You May Also Like
Kranium - "Gal Policy" Tru Ambassador Music Yeah Yow, what is this? Are you serious right now? Put your girls in check nuh (Mmm hmm) I can't believe this shit, boy Are you serious right now? Don't violate me, seriously...
Manny Norté, 6LACK, Rema & Tion Wayne - "4AM" So you wanna roll, huh? You got a look in your eyes staring right into my soul huh Me, no hesitate, tell you what you wanna know now Know how to light up the spot, know how to put on a show now...
Tems - "Free Mind" Yeah, yeah Yeah, yeah, yeah Yeah, yeah, my mind Yeah, yeah, my mind I said 5 in the morning I wake up to fight for my earnings Fear in my mind is a warning Pray to the one you rely in I've been...
DaVido - "Jowo" My baby jo, jo Jo, jowo My baby jo, jowo My baby jo, jowo Jowo One time, tiri gbosa for the two person wey born you I never want to try lose you, try dem no born me well I no fit tire for your...
Burna Boy - "Question" Oh dem dey call me o Call me Don Jazzy again It's Don Jazzy again It's Don Jazzy ah Don Jazzy Just for the record, just for the record If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup Oya...