"Ifeoma" lyrics
DJ Sean K & Oxlade Lyrics
"Ifeoma"
(feat. Oxlade)
Kilamiti burst down back up & whine slow
Kripo, Dj Sean K
Boy Oxlade oh, Oh Na Na
Kilamiti burst down back up & whine slow
I go like put you in a bando
Cause you sweet like gelato (maranma for you)
I want to give you kind of love wey you never see before
And if them tell you say I get girlfriend Omo Na before before, rrrrrr last year
E no easy Omo to dey fall in love
But as I don choose you, I go try my best to place no one else above you baby
For a long time I've been searching for a girl like you
I've been searching and searching
Fi a long time I've been looking for a girl like you
I've been looking very wide
Oya bo sinu mito
Wetin you carry Na overload
Oya come to the center
Make you whine that your korodo
Oya bo sinu koro
Make I sample your overload
If you give me your medicine o
Make you no give me overdose
Look at my Ifeoma, yo yo Ifeoma
Everything maranma, yo yo maranma for you
Look at my Ifeoma oh oh, yo yo Ifeoma
Everything maranma, yo yo maranma for you
Kilamiti burst down back up and whine slow
Cause you sweet like gelato
And I go like put you in my gallardo
Come in the front and back up & whine slow
I go like put you in a bando
Cause you sweet like gelato
And I go like put you in my gallardo
For a long time I've been searching for a girl like you
I've been searching and searching
Fi a long time I've been looking for a girl like you
I've been looking very wide
Oya bo sinu mito
Wetin you carry Na overload
Oya come to the center
Make you whine that your korodo
Oya bo sinu koro
Make I sample your overload
If you give me your medicine o
Make you no give me overdose
Look at my Ifeoma, yo yo Ifeoma
Everything maranma, yo yo maranma for you
Look at my Ifeoma oh oh, yo yo Ifeoma
Everything maranma, yo yo maranma for you
- AZLyrics
- O
- Oxlade Lyrics
You May Also Like
B Young - "Last Night" Last night
We was wavin' in the dance, fam, till about half five
This pengting had me thinkin' that I'd better play my cards right
While the next ting tellin' me she wanna live the fast life
Look,...
Krept & Konan & Wizkid - "G Love" Ciroc with the ice
Live life, never worry 'bout the price
Thick thighs, I can see it in your eyes, yeah
She just want that ghetto love
Yeah, gyal so hood, mi nuh lie
Never let another man try
Pull up...
Shenseea - "ForePlay" Me nah go lie to you, but me haffi tell you say, me love it when you finger me (finger me)
Something special 'bout the feeling weh me feel when your index into me (yeah)
Put it inna mi region
Use two...
WizKid - "Mood" I'm in the big mood
Girl I dey feel you
Something wey come cooli my body tell me will you do
I'm in the big mood
Girl I dey feel you
Something wey come cooli my body tell me will you do
Make we go...
DYSTINCT - "Habiba" O lil koulo wana kandour
Bghit nchoufk ya mon amour
O lil koulo wana kandour
Bghit nchoufk ya mon amour
Habiba, j'suis à tes côtés ne t'inquiète pas ehh
Ferme les yeux quand t'es dans mes bras
Cette...