"Legend" lyrics

"Legend"

How many no first gree make I do music frency
Which of my brother wey dey do music
Your cousin na banker
Your brother na lawyer
Ogbeni lokawe kokawesi
Shen shen shen
Oju lo pe si shen shen shen
Oh no

I no dey fear down for you I no dey fear down for you
After all the things wey man don face still
Dey stand up tight mo duro gidigan moduro gidigan
My brother I am a survivor
After all the things wey man do face still dey
Stand up tight moduro gidigan moduro gidigan
I look myself in the mirror yeah and I told myself
Ola you will be great
Fuck what people say
I look myself in the mirror yeah
And I told myself o
Ola you will be great
Fuck what people say

Omo you go be legend oo
You go be legend o
Dem go dey sing your song all around
For junction and for the roundabout
You go be legend oh no
Ola you go be legend o
Dem go dey sing your song all
Around for junction and roundabout o yeah

Plenty question be rising all night like
Ola why you go blow when you go chop life
The money enemy I swear
You don't even know.you know you know
Aiyi moye promoter to ti gbowo wa salo
The journey long and I know say e get gallop
Na only me know all the gbese wey we pile up
We get drive but baba be the pilot
I no talk say na me be best singer but e sure for me
Say I will be great
So Fuck what people say
I no talk say na me sabi pass I no be Xavi I no too sabi
But I will be great o
Fuck what people say

Ola I go be legend oooo
You go be legend o
Dem go dey sing your song all around
For junction and for the roundabout
You go be legend o
Ola you go be legend o
Dem go dey sing your song all around
For junction and for roundabout oh yeah


Writer(s): Olaitan Abdulrahman Ikuforiji, Bryanzee
You May Also Like
WSTRN - "Special" Don't make me fall in 'Cause I don't put my all in Special, special darlin' Take it if you want it Oh, so special Mmm-hmm, grip on your waist, teacher Mi kiss and caress you Mmm-hmm, grip on your...
Mr Eazi & Tyga - "Tony Montana" Yeah Zagadat T raw, Mr Eazi It's what they are waiting for I be the one wey them waiting for Tell me what these haters be hating for Pull up in a Ghost now we raising storm Gold chains feeling like...
DaVido - "Risky" Risky, Risky Yes yuh body risky Risky Weh! Trouble Woi yoi Speroach Beatz Big waist Fine face 10 days I don dey wait for you my chargie For you my chargie You won dey form No case I no go talk...
WizKid - "For You" We starboys, ha-ha We starboys Akon and Wizkid I'm feelin ya love oh Give me many more Pass me your love oh And I go show you many more Baby you plus me ahaa, love forever Call me don-da-da Baby...
DJ Neptune & Victor AD - "Tomorrow" Greatness It's another one It's Victor AD na-na-na yeah DJ Neptune (It's Kel P vibes) Why you still dey vex? Cool temper Why you still dey para? Like say you create yourself My brother cool down, no...