"Myself" lyrics
Basketmouth, Show Dem Camp & Oxlade Lyrics
"Myself"
[Oxlade:]
I can't kill myself o (no no no)
Otumokpo no work for me o (no no no)
I go do the one I sabi o (no no no)
I go do the one wey dey work for me (no no no)
Wey dey work for me (no no no)
You know say I can't kill myself o (no no no)
I go do the one wey I sabi o (no no no)
I no go cut another man coat according to my size o (no no no)
I no go cross road wey dem put hazardous for light o (no no no)
As you can see I dey my own lane
You can see I no dey send nobody
Odumebi I dey do my thing
I dey mind my business dey go
Olofofo wan spoil market o
Shobole dem wan ruin my plans o
But them no know say me I am serving a living God elelele
Olofofo wan know wetin I do
Shobole fe mo idi abajo
But I no dey put mouth for wetin dem no send me
But I no know why o
If I do this dem go say that o
If I say that them go do dis o
Anything I do dem dey police o
All una dey enter my biz biz o
If I do dis dem go say that o
If I say this dem go do that o
All na wan scatter my plans plans o>
I can't kill myself o (no no no)
Otumokpo no work for me o (no no no)
I go do the one I sabi o (no no no)
I go do the one wey dey work for me (no no no)
Wey dey work for me (no no no)
You know say I can't kill myself o (no no no)
[Tec:]
Yeah omo what's the plan though
Tell me what's your angle
Made a couple jams now dey calling me the man bro
Made it with my gang so they couldn't understand show
Aim for the stars, there's no telling when you land o
All happens suddenly
Old school D'Banj flow
Now it's palmwine that's the sound they demand bro
Babes wan dey move and the boys don dey booze
'Cause the party don dey groove like a sunday rendezvous
[Ghost:]
Here in Lagos you know
Problem no dey finish
We all wanna pop so I stay on spinning
But life's a marathon you've got to pace yourself to win it
And faith in God is the key to knocking doors off the hinges
'Cause my health is my wealth
I can't kill myself
Play the cards I'm dealt to sell market like mile 12
Flows like the ocean you might find pearls
Ox tell 'em
[Oxlade:]
I can't kill myself o (no no no)
Otumokpo no work for me o (no no no)
I go do the one I sabi o (no no no)
I go do the one wey dey work for me (no no no)
Wey dey work for me (no no no)
You know say I can't kill myself o (no no no)
I go do the one wey I sabi o (no no no)
I no go cut another man coat according to my size o (no no no)
I no go cross road wey dem put hazardous for light o (no no no)
- AZLyrics
- O
- Oxlade Lyrics
You May Also Like
Zinoleesky - "Kilofeshe (Remix)" Zino'
(Niphkeys, Niphkeys)
Of Lagos
(Amapiano, amapiano)
(Amapiano, amapiano)
'Ge-'Ge
Amapiano
This bread no be Omo, mo ma n gaapa gan (ma n gaapa gan)
I be good, bad boy no choice
Been in the game,...
Omah Lay - "Damn" She loves me when I'm drunk
She loves me when I'm jobless
She loves me when I'm wrong
Even when I no need love, yeah
She loves me like damn
Like damn, damn, damn
Like damn, damn, damn, damn, damn,...
Gyakie - "Nana Nyame" FLIP THE MUSIC
Ey ey mmm...
Listen up
Yɛnfa no sɛ
Life don't go your way
Yɛnfa no sɛ
You don't see a way
Yɛnfa no sɛ
Wapaa ba ei
Eeya eeya ey
Sun up till sun down
We dey stress
One thing we dey look...
Naira Marley & Busiswa - "Coming" Yeboooo
Nangk' uBusiswa
Naira owase
Nigeria wo Jamaica
Africa continental
Busiswa baby
Mo ti wa e ti pe
Mo fe de de de
Je kin de de de
Busiswa baby
Mo ti wa e ti pe
Mo fe de de de
Yo Rexxie pon this...
Adekunle Gold - "Sinner" Loving you be my greatest sin
Said I was done but see I'm here
You don't make it easy rara
To stay away from yawa
Sheba o Sheba
Girl, you make me a sinner
Sheba O Sheba
No make me pull the trigger...