"Ojemba" lyrics
Phyno & Olamide Lyrics
"Ojemba"
Oluwa cover me o
Man no fit be God o
They wan make I slow down o
But I no go look back o
Ọ kwa Chukwu na-enye o
E dey sweet me for belle o
Ife ọ sọlụ fa mebe o
Abụkwa m ojemba enwe ilo
God cover me for my front and my back o (Ojemba enwe ilo)
U wish me to fall, I go jump, I go pass o (Ojemba enwe ilo)
Chasing the bag, ife anyị na-achọ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)
No weapon fashion against me shall prosper o (Ojemba enwe ilo)
This little light of mine o, I'm gonna let it shine o
See wetin God don design o (Ojemba enwe ilo)
This little light of mine o, I'm gonna let it shine o
See wetin God don design o (Ojemba enwe ilo)
If I fall, I rise, I got my eyes set on the prize
You know say shoe get size
And all my shoes na designer
Heavy is the head wey dey carry the crown
Omo, my shoe no go fit any man
Even if I dey for dungeon or underground
Oluwa cover me anytime
And if you snooze, you collect
And if you loose, dem forget you, my guy, you go quench
So many goons for my set
Many goons wey dey para
Wey dey zazu for the bench o
We can't stop, we carry shinning armor
On our way to Zion
All my guys them be Lion
Mo ti ya wan
God cover me for my front and my back o (Ojemba enwe ilo)
Obstacle come, I go jump, I go pass o (Ojemba enwe ilo)
See, no looking back, ife anyị na-achụ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)
No weapon fashion against me shall prosper o (Ojemba enwe ilo)
Anyị ga na-eje eje, na-abata abata o, ewoo (Ojemba enwe ilo)
And fa ya na-akụ aka ma anyị bata abata o, ewoo (Ojemba enwe ilo)
Gwa onye na-ewe iwe, ya belụ ebelụ, ewoo (Ojemba enwe ilo)
No weapon fashion against me shall prosper o (Ojemba enwe ilo)
This little light of mine o, I'm gonna let it shine o
See wetin God don design o (Ojemba enwe ilo)
This little light of mine, I'm gonna let it shine o
See wetin God don design o (Ojemba enwe ilo)
- AZLyrics
- P
- Phyno Lyrics
You May Also Like
King Promise - "Selfish" King
King promise!
Mi ni Midofo Ash3 D3m Aama
Yenhu S3 Adi3 Mpo Asa
Saa Na Adi3 Mpo Asa
Y3da Mpa Mu aa Yendi Nkomo
Yendi Nkomo Y33dgwin y3 ho
Aama Yenhu s3 Adi3 Mpo Asa
Saa Na Adi3 Mpo Asa
Love Being...
DJ Neptune - "Wait" Greatness
Otefinokwu finatusan
Eh ih eh ih mama
Jumoke, Jumoke funa futufusfusdfo Vado De Great
JayPizzle Production
DJ Neptune
Ike ike, ike oh sarupanla
Ah ih ah ih mama
Ah ih ah ih ah ih mama
(1 2...
Patoranking - "No Kissing Baby" Yeah
Another one
If you no gimme, I no take oh (Me your old customer)
Only your love I appreciate oh (Meya suma yakinkima)
If you no gimme, I no take oh (Ma kyere me dofu adwoa foowa tina,...
Fally Ipupa - "Eloko Oyo" Yango oyo
Eloko, la chose là
Ototombé
Yango oyo
Ngonga'ango yango oyo, yango oyo
Ngonga'ango yango oyo, yango oyo
Tango ya koloba oh yango oyo
Eloko eleki diamant yango oyo
Esomba ba mituka oh eloko...
Mayorkun - "Certified Loner (No Competition)" I know your friends
They never want you for me
But now that is over
You can rest on their shoulders
It costs me nothing
I can tell you for free
I'm a certified loner
A certified loner
So nobody get...