"Jaiye (Ihe Geme)" lyrics

"Jaiye (Ihe Geme)"

P-SQUARE! ... Ok...Yeah iyahhh!
Na tin dey... Craze!

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (Yeah iyahhh!)
Jaiye Jaiye ori mi
Ihe geme ... Ihe geme eeh
Ihe geme ... Ihe geme eeh
Ima nihe geme ... Ihe geme eeh
Ihe geme!

So put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme... Ihe geme
Put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ...ihe geme me me me

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi

Eehh!
Je kan sa ma soro
Je kan sa ma soro eeeh!
Sebi na dem get their mouth
Wetin dem like make dem talk
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast... ge geh!
Oh ooooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel dat vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother wetin you gain!

So put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme... Ihe geme
Put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ...ihe geme me me me

Jaiye ori mi (yeah ee)
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (ok)
Jaiye Jaiye ori mi

Omo, na enjoyment
We want shake body
Tell dem e still dey body
P-Square go make you soji
Even though we too get money oooh!
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me-
You go chop breakfast
You go chop breakfast... geh geh!
Oh ooooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea-
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother, wetin you gain!

So put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme... Ihe geme
Put your hands up in da air
Make we Jaiye
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ...Ihe geme, iye geme eeh
Ihe geme... Ihe geme eeh!
Ihe geme... Ihe geme eeh!
Ima Ihe geme... Ihe geme eeh!
Ihe geme... Ihe geme eeeh!


Writer(s): Chinedu Izuchukwu Okoli, Ayodele Basil
You May Also Like
Fuse ODG - "Boa Me" Ye ne boa me Ye ne boa me, wai So me mu na boa me Ye ne boa me, wai Ye ne boa me, wai You give me life (yay, yay) You help me see when I've been blind (yay, yay) Even when I'm feeling paralysed yeah...
Yemi Alade - "Deceive" Make you take your time o You want to deceive me No dey waste my time o I dey look your eyes o You want to play me for a fool No dey waste my time o Only God can judge You want to deceive me You wan...
Tiwa Savage - "All Over" Baby Fresh on the beat and it's killing them all of course It's killing them all of course Make we scatter this place tonight Dance and sweating like say na fight We must to settle this thing...
Ice Prince - "KOLO" Kolo (I want to use my last card) I want to use my last card oh Kolo Ice Prince Zamani Kolo Oxlade My pastors been dey warn me (I been think say you dey run from me) I got you, but I'm down for...
Runtown x Fekky - "Unleash" They try put the hex on me They bring out the best of me Now I'm gonna flex on you Champagne popping, and the diamonds bright Whine baby girl, just whine See this hot ting kill everyting in sight...