"All Of Us" lyrics

Kukbeatz & Ruger Lyrics

"All Of Us"

Uh-uh, uhn
(Kukuruku)
(Cook that thing)

Instagram, Instagram
Pressure getting wesser, na we start am
Range Rover your babe buy, na we dash am
She dey claim CEO, make we no cast am
Who pop am? It's improper
Ace wey we never pay for, na who pop am?
We don perch for Yhemo Lee section for clubs
Snap the bill like say na we sort am

See, money pass money
I get money wey pass Jazzy money
And if you don't gerrit, o jasi noni
Forget abourit, o jasi noni
See, I'm not really here to make fun of nobody
But, the funds dey die
We no get wetin we talk say we get
But to press their neck on IG

This celebrity lifestyle sef
All of us just dey lie, all of us just dey lie
All of us just dey lie
This celebrity lifestyle sef
All of us just dey lie, all of us just dey lie
All of us just dey lie

See a whole big boy
A whole baddie, celebrity, but
Anytime we wan pose, we go borrow
(Anytime we wan pose, we go borrow)
See I hold bitcoin
If I shine three-two, na gold you go see
Anytime we wan pose, we go borrow
(Anytime we wan pose, we go borrow)

OG before IG don go sign up for IG eventually
I tell you say your mind no go touch ground if you buy Ferrari
No petrol to start engine
But who you dey lie for? Who you dey finger?
You dey vex, you dey call boys, you dey ginger
When me and you know say you no get the liver
Abi you think say aya min ja?

See, money pass money
I get money wey pass Jazzy money
And if you don't gerrit, o jasi noni
Forget abourit, o jasi noni
See, I'm not really here to make fun of nobody
But, the funds dey die
We no get wetin we talk say we get
But to press their neck on IG

This celebrity lifestyle sef
All of us just dey lie, all of us just dey lie
All of us just dey lie
This celebrity lifestyle sef
All of us just dey lie, all of us just dey lie
All of us just dey lie

See a whole big boy
A whole baddie, celebrity oh
Anytime we wan pose, we go borrow
(Anytime we wan pose, we go borrow)
See I hold bitcoin
If I shine three-two, na gold you go see
Anytime we wan pose, we go borrow
(Anytime we wan pose, we go borrow)
(Milla Mix)

(Kukuruku)


You May Also Like
Rema - "Peace Of Mind" Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le (It's Kel P vibes) Yeah, yeah, yeah, ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah I'm looking for...
Burna Boy - "Different" Now greetings to the world Voice of the one called Big Gong-Zilla alongside Burna Boy, ya know Yes rude boy! Ya dun know we different Different style we delivering I don't have no equivalent...
Asake - "Dull" Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah Tune in to the king of sounds and blues Oke agba ni mo gun yi o, e ma jen jabo Eyin agba mo be yin o, mi o shako Make I...
Pheelz & Buju - "Finesse" And I've been living fast life but I see it in slow mo (Olohun) Oh no And you see my lifestyle like a G's in the turbo (For sure) See many people dey outside wey dey feed man zobo (bobo) Oh no (Oh...
Seyi Vibez - "Man Of The Year" Oluwaloseyi I luv u Yo This year nah my year, I can be the man of the year Mo gbe ile cashout Won te ni ko ni shey La ilaha, mo Kira fo'ji shey Baby jijo mi ooh, ma ko iseh Orente no be fight...