"Domot" lyrics

"Domot"

Baby o o o eh
Lagos to Bangkok
It's Eric Manny
Ehn ehn
Show me the receipt o
Yo piston

Oya shout out to Thomas
We finally famous
Right now my name na comfort ehn ehn
Ifugogwadi comfort ehn ehn
Cause I sell e my song
Oya show me the receipt o
Finally famous
E dey bang e for their domot

Eh ba sha eh
Akoba da komona
Wonle ba
Eh ba sha eh
Akoba da komona
Zoom zoom zoom
Eh ba sha
Akoba da komona
Wonle ba
Zoom zoom zoom ba da

Eh eh I dey kill am
City to city dem feel am ehn ehn
My music dey fly like wizard ehn ehn
London to Adiza
Eh eh
Nod her
Shawdy say she want e Runtown
So I tell her baby calm down
The way you whine fit bring a man down
Eh man down
Shawdy beat the girls dem hands down
Way she whine it down she touch down
Whine am for the oga
Eh

Eh ba sha eh
Akoba da komona
Wonle ba
Eh ba sha eh
Akoba da komona
Zoom zoom zoom
Eh ba sha
Akoba da komona
Wonle ba
Zoom zoom zoom

Oya take am to the streets
I dey for the domot
Everyday I dey Thank God
Say the boy e dey top chart o
I dey give them quit notice
Na me be their landlord
Lagos to Bangkok
The boy e dey collect e o
Ehn ehn
Shawdy whine am for me ehn ehn
I know you like it ehn ehn
When you ride it on me ehn ehn
Eh ehn ehn
She come down on me ehn ehn
Bending down e ehn ehn
I know you like it ehn ehn

Eh ba sha eh
Akoba da komona
Wonle ba
Eh ba sha eh
Akoba da komona
Eh ba sha
Akoba da komona
Wonle ba

Baby cause e wahala now
Oya what is the matter now
Boys on fire now
Too late to retire now
Oya Caroline
The way you whine is hard to find
Baby don't waste your time
Dont know how you whine
Ehn ehn
Shawdy whine am for me ehn ehn
I know you like e ehn ehn
Way you ride it on me ehn ehn
Eh ehn ehn
She come down on me ehn ehn
Bending down e ehn ehn
I know you like it ehn ehn

Eh ba sha eh
Akoba da komona
Wonle ba
Eh ba sha eh
Akoba da komona

Zoom zoom zoom
Eh ba sha
Akoba da komona
Wonle ba
Zoom zoom zoom


You May Also Like
WizKid - "On Top Your Matter" Aha Oh na na na na na na yah yah yeah Oh na na na oh eh It’s delB on the beat I fit die on top your matter eh (baby oh) Baby girl God bless your mother eh (baby oh) You too fine pass mami water eh...
Patoranking - "Make Am" Eh mama eh Eh papa eh Wha ya say I get one paddy He dey stay for shogunle He get small money He come pack go ajegunle This my paddy he change am for me Say my paddy rearrange am for me I don't know,...
YCEE - "Omo Alhaji" Tinny Entertainment baby It's your boy Ycee It's E Kelly Tinny Omo who's your daddy Is he chairman or is he an alhaji I can tell that you really really like to faji Eti mope am the life for the...
Yemi Alade - "Tumbum" I know you like Nkechi jolof (eh Nkechi jolof) I know you like my beans (eh you like my beans) I know that she give you fufu You put am for my soup Baby what you gonna do No time for tumbum tumbum...
Wande Coal - "Baby Hello" Eh eh Maleekberry Wande Coal Black diamond Maleekberry Wande Coal Eh… Baby hello...baby hello Sweety banana?(eh sweet banana) Sisi eko? (eh sisi eko) Ibi ni jo wa? Idi e toh yi Baby come over Don't...