"WhatsApp" lyrics
Vibez Inc, Seyi Vibez & Bloody Civilian Lyrics
"WhatsApp"
Who be that guy wey dey text you
I no dey check your WhatsApp
That's not my thing baby
I no like talk wetin go vex you
Main reason I dey make you dey wet
I no wan lose you to another mugu
Aiya Sara wale
Ara mi ti wa lana
Aiya you high me like monkey tail
You make my thing ejaculate
I no fit dey musturbate
Jekin wole ma ka tan le
You must give me accolade
Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah galilee
Bami for nnagi
I go call sunny ade
Ebenenezer obey
Only you fit hold me down
Who be that girl wey dey text you
I don't like bullshit
I don't like nonsense
I don't like sharing
Oya come wha you say
Asking me how did I get this way
Seyi, sometimes you're not the vibe
When you saw me
I know you saw me with my bros
(With my bros)
Tell me say you no get hoes
But I smell them with my nose
(With my nose)
I no like relationship
Wey go keep me on my toes
(On my toes)
Are you gonna make me sweat
Or show me love instead
Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah galilee
Bami for nnagi
I go call sunny ade
Ebenenezer obey
Only you fit hold me down
Writer(s): Emose Khamofu, Afolabi Balogun
- AZLyrics
- S
- Seyi Vibez Lyrics
You May Also Like
Ajebo Hustlers & Fave - In Love - "In Love" What if e be you
Wey I fit die for
E be you
Wey make I form dialogue
E be you
I thought I was shy but
Since I fell in love
I dey talk die now
E be you
Wey I fit die for
E be you
Wey make I ask my...
Kizz Daniel - "Showa" Alakori, alakoko sho ma femi
Shoma latan
Tinba Gbewa
Shoma kako
Shey moma ni problem pelu boys
Taba ja, kapada
Masolo Canada
If I travel today
Kin ma ba e lababa
Army man na my army man
Army man na...
Blaqbonez - "NAIJA SHAWTY" I've been traveling traveling
Met all other shawties
But I'm back again back again
Back to my Naija shawty
She give me what I want
Every time me ah need
I've been traveling traveling
Met all other...
Ayox & Zlatan - "Walking Dead" Cause we go leave at the end, mama eh mama (ibile!)
It's one life and I live it well, cause man no wan live with regrets
Jah is my confidence
Every man is a walking dead
Love me while I'm still...
MohBad - "La Pio Pio" (Won ma la pio pio)
(Niphkeys, Niphkeys)
Ala-la-la, la
Won ma la pio pio (Imole)
Won ma la pio pio (la-la, la)
Won ma la pio pio (la-la, la)
Won ma la pio pio (la-la, la)
Mm-mm, won ma la pio pio...