"No Brain" lyrics
"No Brain"
One don (one don)
Original one don (Original one don)
From the day I star school
Street be my home wey I choose
No be say me I fool
I just want learn how to get food, hmmm
Everything they say
Be the true talk we no dey play
If you show me nonsense
I go show you too nonsense
See me I tara
Money I dey make no be jaara
I say I swear for your mother
If you people be 10 thousand nyɜ baa pala
Walee say me I say eh hey
Eih hey eih hey
Move for the way
Eih hey eih hey
Big man you no dey shame
Eih hey eih hey
Assay move for the way
Eih hey eih hey
Big man, no brain
When I say move ko
This be the price if you want to
Ayigbe nyo baakɜ wait tor
Shout outs to all the girls a dey fuck mmwah
If you be keeper when I throw mo
You no fit create me you go craze fo
Ask saviola, things I dey chop
Dem touch me 240 volts shock
I hear say you dey plan for what the fuck
I tell you say God dey
Juju no fit work
I just comot so why you go block
Sergeant agokorli, I break your wall
This be my world so you go fit threat me with words
You dey move in circle, I move in square
This calculation chale you no go fit dare
Fuck social media
I dey give you my Wikipedia
My book you for dey read yeah
Shatta wale brain bigger than 40 feeter
Walee me I say eh hey
Eih hey eih hey
Move for the way
Eih hey eih hey
Big man you no dey shame
Eih hey eih hey
Assay move for the way
Eih hey eih hey
Big man, no brain
From days of schools
Street be my home wey I choose
No be say me I fool
I just want learn how to get food, hmmm
Everything they say
Be the true talk we no dey play
If you show me nonsense
I go show you too nonsense
See me I tara
Money I dey make no be jaara
I say I swear for your mother
If you people be 10 thousand nyɜ baa pala
Walee say me I say eh hey
Eih hey eih hey
Move for the way
Eih hey eih hey
Big man you no dey shame
Eih hey eih hey
Assay move for the way
Eih hey eih hey
Big man, no brain
Original one don
Eih hey eih hey
Move for the way
Eih hey eih hey
Big man you no dey shame
Eih hey eih hey
Assay move for the way
Eih hey eih hey
Big man, no brain
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah
- AZLyrics
- S
- Shatta Wale Lyrics
You May Also Like
Olamide - "Motigbana" Shabalistic, Sha sha sha
Motigbana o, moti elevate, ori mi ko ke hibernate
Awon bad belle won to suffocate, we dey gbadun, we dey Jollificate
Ola tobi, e ma pariwo ye, owo tobi e ma pariwo ye
Motor...
Kuami Eugene - "Angela" Anywhere you dey ago dey there ooh
My Sherikoko, My one and only
Ibi car you want ago hustle ooh
Baby take my heart, Baby carry go
If you think ago leave you God for bid eeh
If you leave me die I...
Stonebwoy & DaVido - "Activate" 1Gad
Obio
Aada ada!
Weyti i go do, for you to get out, out of my mind
(To get out, out of my mind, To get out)
Weyti i go do, for you to get out, out of my mind
(To get out, out of my mind, To get...
Maleek Berry - "Eko Miami" Let the beat drop
Yeah yeah, Berry pon dis
Geko with the wave now...
To the early yeah
Morning nah nah
We faaji
Eko Miami
Eko Miami
Like no work tomorrow
We go shaye
We faaji
Eko Miami
Eko miami...
Sarkodie - "Chingam" Let's go ahh
No I dey flow like water
Im too blessed to be a looser
Ɛnkane nu I was a bread winner
Ɛndɛ nhyra nu akye me tisɛɛ fiver (What else)
Ato me line su, ato me line su
Sɛ wo anya line nu
Mafa...