"Outta My Head" lyrics

"Outta My Head"
(feat. Praiz)

[Simi:]
Wetin you dey do for my dream oh boy
I dey see you anytime wey I sleep oh boy
You see me I don't need this thingoh boy
You're in my head
You're invading me oh boy

(Wahala dey)
You must be one of a kind
(Wahala dey)
Cause you won't get out of my mind
(Wahala dey)
I wanna go back to the times
(Wahala dey)
You were outta my mind

Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Get outta my head

[Praiz:]
Wetin you dey do for my bed oh girl
Maybe it is all in my head oh girl
Why you come dey do me this oh girl
I close my eyes
And you're all I see oh girl

[Simi & Praiz:]
(Wahala dey)
Oh you must be one of a kind
(Wahala dey)
Cause you won't get out of my mind
(Wahala dey)
I wanna go back to the time
(Wahala dey)
You were outta my mind

Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(Outta my head, girl)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(Outta my head)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head

[Simi:]
I really thought that I moved on
The tin wey you do me strong

[Praiz:]
Oh baby when will you be gone
Why you dey my head for so long

(Wahala dey)
(Wahala dey)

[Simi & Praiz:]
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(Outta my head, girl)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
(Get outta my head)
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(My head, my head, my head, my head)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Get outta my head


Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye
You May Also Like
Banky W. - "Yes/No" ehn ehn ehn hmm yea it’s Banky W hmm Lets go She says she likes it when I stay She says she don’t want me to go She says I always make her day Girl would you be my lover now She says she really likes...
DJ Neptune - "Mia Mia" Another Classic This Ikebe go put me for... Greatness I hope you are recording this, don't beat anything Yeah, Like that D-D J Neptune! Baddest I'll do anything for you o All this hustle I dey...
Patoranking - "Another Level" My head oh my head oh Jah Jah bless my head oh My head oh my head oh Let things soft and red oh Eledumare change up me level That's why me I marsh up the devil Remember the days me I struggle No...
Maleek Berry - "Bend It" Berry pon dis You don know I'm back with a new wave DJ turn up the speaker DJ turn up the speaker Gyal dem follow the leader Gyal dem follow the leader Baby bend it Oh baby bend it Bend your back...
Ayo Jay - "Let Him Go" Girl you're a diamond Girl you're a star So any other man that hurt you You don't want to fight You put the time in (time) You played your part So any man that lost you didn't know So nobody fine...