"Selense" lyrics

"Selense"

Lola geti work oh
Entrepreneur international
But na soso sleep Lola dey sleep
Chima no gree open shop
E say na hangover
Na everyday oga dey shayo

Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh oh
Igba o b'owo fun anybody laye
Gbo temi o araye o

Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense

My Sheri Sherifa baby
O ni forever 21
Before she know o o pe thirty (O sherikoko)
She no do the tin wey she want to do
Sheri alakori o
Na so so procrastination o

Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh yi o
Igba o b'owo fun anybody laye (Fun anybody laye)
Gbo temi o araye o

Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense

Asiko laye o
K'o fe san jaye (Oh selense)
Time no go cut
E no go stop oh oh oh oh (Oh oh oh selense)

Make you telli Sarafina
Johnny and Sikiratu (Oh oh selense)
Make you tell Philomina
Use am well (Oh selense)


Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye, Simisola Ogunleye, Victor Tareware Kpoudosu
You May Also Like
Fiokee, Teni & DJ Coublon - "Osan" Omo deyi om'eko (Om'eyo) Om'eko (Om'eyo) Sitna sinikaka Nna ti ma yako (Eh) Dance my makosa (Eh) Right now, I wan dey with you Kampe kampe baby I wan dey with you Right now yeah I wan touch your...
Fireboy DML - "Vibration" Le (Wicked!) Le Leh leh leh Le le Leh leh leh Leh leh leh Egbami O pari oh See wetin she carry oh No more ini manimo Make our body kan ra wan oh Give it to me sharply oh Roce pon me oh Baila, mami...
2Baba - "We Must Groove" Anyhow we be today No matter pressure wey dey Any obstacle on the way I go bulldozer am straight away Even if I get fever Or my landlord don dey craze As long as happiness dey my radar I no go fit...
Yemi Alade - "Deceive" Make you take your time o You want to deceive me No dey waste my time o I dey look your eyes o You want to play me for a fool No dey waste my time o Only God can judge You want to deceive me You wan...
Tiwa Savage - "All Over" Baby Fresh on the beat and it's killing them all of course It's killing them all of course Make we scatter this place tonight Dance and sweating like say na fight We must to settle this thing...