"Small Ting" lyrics
"Small Ting"
Small blocking dem talk say na vex o
Small date you be asking for sex o
Small slap and dey talk say na fight
Small swagger, dey talk say na cry
Small kiss you say what are we now, we are nothing but pencil see now
Small play you say baby it's over and this one say him loyal
And naso small thing, dey become long thing
I'm telling you something, you never see nothing
Naso small thing dem dey strong oh
Small thing dem dey long o
But it's alright, it's alright, small girl big God o
Naso small thing dem dey strong o
If dem wan talk make them talk oh
But it's alright, girl it's alright, small girl big God o
Small ginger wan ni pe mu bee gan
Small singer wey dey break e record
Small question dem talk say you jealous, tell me who Precious
Small fresh wey you fresh
Small doe whe you get
Small sense whe you set oh, see as dem dey vex out
And naso small thing, dey become long thing
I'm telling you something, you never see nothing
Naso small thing dem dey strong oh
Small thing dem dey long o
But it's alright, it's alright, small girl big God o
Naso small thing dem dey strong o
If dem wan talk make them talk oh
But it's alright, girl it's alright, small girl big God o
Writer(s): Simi, As Simi, Simisola Kosoko T
- AZLyrics
- S
- Simi Lyrics
You May Also Like
Runtown - "For Life" Oooh yeah yeah
Yeah yeah
My doctor say my cure dey on top your body oh
All the times wey I do you bad, I'm sorry oh
Give me love wey better pass money oh
Wey sweet pass honey oh
If na fight make I...
Wande Coal - "Again" Sweet like water weh dey inside coconut
Sip after sip you give me stamina
Wait for you so the same time we commot
Me and you na the same time
I never want to leave omo
So dance with me omo
I pull up...
Kizz Daniel - "Madu" Look at me baby, call me Zaddy
Are you okay, are you okay?
Come to my bedroom, cassava dey for you
Are you okay, are you okay?
I want to use my money to scatter your brain for you
Permit me
I love...
Joeboy - "All For You" (Yeah-yeah-yeah-yeah)
I think I drink too much
She wan, break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me wey she want she no wanty nobody
She wan, break up with her bobo 'cause of me
Sey na...
Tekno - "Skeletun" Phantom
Ye ye ye yea
Phantom dey here so
See e don tay way we dey shayo
E don tey way ewe dey shayo
See e don tay way we dey manya o
E don tey way we dey manya
Since 1960 Ye Ye Ye
E don tay way we...