"Gara" lyrics
"Gara"
I chop life sotey I need toothpick
Ni adugbo mi eh, surulere ni eh
Ni bi ti mogbe eh
Ti mu suffer gan
Ti mo ni mama, ti mo ni papa eh
Girls them no send me, ni gbati mo kra
Eledumare funmi ni money eh
Ti mo wa jaiye eh
Now them don dey show, kpelo ju aye
Omo me I no dey see them, mo ne wo far away
Now I don dey chop [?] Hallelujah eh ah
Bye bye to poverty o
Mo jaiye mi properly o
I dey travel go oversea o
Oluwa cover me o
Anytime I show for area
O gara, o gara o, o gara
Eledumare funmi ni money
Wan ni mo gara, mo gara o, mo gara
All my fans wey dey for oversea
Wan ni mo kpara, mo kpara o, o kpara
Scatter the floor when I show for your party
Gara o, gara o, Oon gara
Story long, the Story long
Five star to more grace, the story long
Back then, I dey struggle to belong
Right now when I show them dey show me love
More grace, I thank the Lord
Peep wey underrate then, them dey show remorse
Ask bara wey dey 'lere, dem dey show me love
Nigga man, e no easy o to be boss
Bye bye to poverty o
Mo jaiye mi properly o
I dey travel go oversea o
Oluwa cover me o
Mo ni Bye bye to poverty o
Mo jaiye mi properly o
I dey travel go oversea o
Oluwa cover me o
Anytime I show for area
O gara, o gara o, o gara
Eledumare funmi ni money
Wan ni mo gara, mo gara o, mo gara
All my fans wey dey for oversea
Wan ni mo kpara, mo kpara o, o kpara
Scatter the floor when I show for your party
Gara o, gara o, Oon gara
Anytime I show for area
O gara, o gara o, o gara
Eledumare funmi ni money
Wan ni mo gara, mo gara o, mo gara
All my fans wey dey for oversea
Wan ni mo kpara, mo kpara o, o kpara
Scatter the floor when I show for your party
Gara o, gara o, Oon gara
Writer(s): Abbey Elias
- AZLyrics
- S
- Skiibii Lyrics
You May Also Like
NSG - "P.U.T.B." Stepped in couldn't give a f who you are
Fendi attire cah we trendy una
Now we get broads down from Manchester
Telling me she wanna get friendly una
So now we hop out of the Benz
Now shawty wanna...
Afro B - "Melanin" Girl you bad
You be bad pass El Chapo
Mexico
Odo ye wu'eh
Jolie beautiful
You be bussing my brain
Ehhhhh nana eh
Give me your love your love your love
Give your love to me
Love to me
Cherie be my...
MUT4Y x WizKid - "Manya" Eh, yeah, yeah, hol on, yeah, yeah, yeah
A li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me
Oya pick all my money put am for your head o, for your head ohoh...
Runtown x Fekky - "Unleash" They try put the hex on me
They bring out the best of me
Now I'm gonna flex on you
Champagne popping, and the diamonds bright
Whine baby girl, just whine
See this hot ting kill everyting in sight...
Tekno - "Choko" Eh ahh
Alhayi
If you give me your love baby I nor go joke oh
Turn around, make I como something for your back oh
(Something for your back oh)
And I dey like the way you dey enter the motor oh
I don...