"Any Day" lyrics
"Any Day"
Even when I go through the pain pain
Whether shine or rain rain
One thing got me moving on daily
Cus my sorrows will be gone away tomorrow
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Ebe the song I dey sing wey dey inspire dem
Life I dey live wey dey inspire dem
Inna my thing dem dey put eye again
Ebe the speed I dey use wey dey retire dem
I'm on top of mi thing I'm a controller
Dem dey do dede vuvuzela
I bite dem ah get by me premolar
I run by Jah energy solar
Even when I go through the pain pain
Whether shine or rain rain
One thing got me moving on daily
Cus my sorrows will be gone away tomorrow
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
When God say yes ah which man say no no no
See dem ah go end up inna inferno
My skin tough up like ah rhino
No weapon no function none that I know
Helele helele
To God it be koko
I go do my dance oo
Helele helele
I no fear no fokoo fokoo
Even when I go through the pain pain
Whether shine or rain rain
One thing got me moving on daily
Cus my sorrows will be gone away tomorrow
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Ebe the song I dey sing wey dey inspire dem
Life I dey live wey dey inspire dem
Inna my thing dem dey put eye again
Ebe the speed I dey use wey dey retire dem
I'm on top of mi thing I'm a controller
Dem dey do dede vuvuzela
I bite dem ah get by me premolar
I run by Jah energy solar
Even when I go through the pain pain
Whether shine or rain rain
One thing got me moving on daily
Cus my sorrows will be gone away tomorrow
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede
Never no no no
Writer(s): Livingston Etse Satekla
- AZLyrics
- S
- Stonebwoy Lyrics
You May Also Like
Black Sherif - "Toxic Love City" Will you only be here for the higher days?
When the sweet times are over are you gonna stay?
Had to ask you early girl I know I'm late
But if you tell me something then I'll be okay
It's nice to have...
Crayon - "Gock Am" Wawawa eh eh
Crayon o Blowtime ya ya eh
Say phone ring o ring o
Who Dey call na Nneka
With her sister they wanna say hi
Say tell me what re you doing tonight o
Say she go like to link up
Smoke...
Gyakie - "SOMETHING" (Flip the music)
It's like something something doing me bad o, bad o, bae yeah
Are you looking looking for me, well bye, o yeah
It's like I'm walking far away to you
Baby, don't try me
Come closer,...
Kwesi Arthur & Joeboy - "Baajo" Ayy ayy ayy ayy ayy yo D3mz, pick it up
Abi you want make I turn to you tonight?
Shey you dey want company yeah yeah? (Company yeah yeah)
I picture the things I go do to you tonight
You for sure dey...
Manny Norté, 6LACK, Rema & Tion Wayne - "4AM" So you wanna roll, huh?
You got a look in your eyes staring right into my soul huh
Me, no hesitate, tell you what you wanna know now
Know how to light up the spot, know how to put on a show now...