"Enkulenu Eyes On You" lyrics

"Enkulenu Eyes On You"

All who never know, dem ago know
Bhim!

Baba walai, show me, make I see
I want to find my remedy
Wetin I go do for love... love (Bhim!)
'Cause the badman never know...
What to do to get your love
Everyday we dey pon road
I want you know say

My girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o, o
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o

Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo

Let me hold you tighter
Cyan fi cool, I'm a lighter
Gonna love you better
My touch make you feel a likkle lighter
Anuh fake, man a real
Waan you fi know say every likkle argument seize
Nothing can buss up the seal
Your love is blind, just my heart can see

Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o, o
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o

Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo

Anuh bore, anuh vex
It be the things you dey do and the works
Like journey to the West
I go dey follow you e do like curse
After you, no one next
If it no be you, then nobody else
Woman, I bring happiness
Everything I dey do no dey end or reverse

Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o, o
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o

Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo

Baba walai, show me, make I see
I want to find my remedy
Wetin I go do for love... love (Bhim!)
'Cause the badman never know...
What to do to get your love
Everyday we dey pon road
I want you know say

Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o, o
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o

Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo


Writer(s): Livingston Etse Satekla
You May Also Like
Johnny Drille - "How Are You (My Friend)" I know sometimes e be like say Nobody send you That one na lie I dey for you my friend Padi no vex for me Say I never call you since But I hope that you are well I hope your market sell Everyday I...
K CAMP - "Even Steven" You get on my nerves with all that bitchin' (Come on) I'm so locked in with my guys, that's for life, ain't no switchin' You been funny actin', so gotta keep my distance (Ayy, let's go) I been solid...
FRVRFRIDAY - "CRUISE CONTROL" Good girl, I, got a lot on my mind Baby girl I know, I, wanna give you my time Baby girl you know, I, got a lot on my mind Baby girl I know, I, wanna give you my time Brought smokes just to lift you...
Yatta Bandz - "Hard Headed" Tryna change my way of thinkin I just don't know where to start Tend to keep my head up but my mind fallen apart And money don't heal the pain I just hide it with shit I bought I put chains around my...
Black Sherif - "Toxic Love City" Will you only be here for the higher days? When the sweet times are over are you gonna stay? Had to ask you early girl I know I'm late But if you tell me something then I'll be okay It's nice to have...