"Say It" lyrics
"Say It"
(feat. Demarco)
Monie pon de beat nooooooo
Stonebwoy yaaaah
Demarco
Ey
Forget honey ah be sugar ga
Them dey do ah dey do badder
Ah tear chain, ah dey go gaga
Girl ah you alone, ah no dey see Baaba
Fight for you ah be Umaga
Race for you ah be Schumacher
Ferragamo for the body along the Prada
Ah go sing for you ah go do raggar
Say it o-oSay it
Say it o-oSay it
Omoge make you no do me the long thing
Say it o-o Say it
Say it o-o Say it
Say it o-o Say it
Omoge make you no do me the long thing
Say it o-o Say it
Ey
Whether nah land or Lamborghini ah
I go give am to you just call on me babe
The love wey I get e no be fallacy
Ah go they there for you emotionally
Me Gyal tell me wah yuh wan girl don't feel shy
Cheque for you baby girl no lie
Fling the Fendi glasses pon yah yai
Anything yah won Gyal me money cyaan buy
Gyal dome na oye
Gyal u won me roll pon your body all day
When you wan me whole e mah u fi know sey
Champagne after champagne Gyal rosey mmnn
Gyal wine pon the ladder
Be in your Fendi, Gucci and the Prada
Gyal your bakka make me take a flight catch Accra
My Gyal wine up your waist big bakka
Say it o-oSay it
Say it o-oSay it
Omoge make you no do me the long thing
Say it o-oSay it
Say it o-oSay it
Say it o-oSay it
Omoge make you no do me the long thing
Say it o-o Say it
Ey
Whether nah land or Lamborghini ah
I go give am to you just call on me babe
The love wey I get e no be fallacy
Ah go dey there for you emotionally
You know I love my life
That's why your name inna me good book
Been through the pain and strive
That's why me and you together is a good look
My Gyal you my mightylele
Sexy body make me find melody
You trap inna me life finalele
Call me any day try me dede
My life go boring
Ah go dey worry
My life ego sorry
When you no dey close yoooii yooo
Worry
Ah go sorry
Boring
When me no dey close to you
Say it o-o Say it
Say it o-o Say it
Omoge make you no do me the long thing
Say it o-o Say it
Say it o-o Say it
Say it o-o Say it
Omoge make you no do me the long thing
Say it o-o Say it
Ey
Whether nah land or Lamborghini ah
I go give am to you just call on me babe
The love wey I get e no be fallacy
Ah go they there for you emotionally
Writer(s): Livingston Etse Satekla
- AZLyrics
- S
- Stonebwoy Lyrics
You May Also Like
HoodCelebrityy - "Vybez" (Love the vibes that yuh gimme, yeah)
HoodCelebrityy, JKlassic
(Love the vibes that yuh gimme, yeah)
Baby, mi love the vibes that yuh gimme, yeah
Mi love the vibes that yuh gimme, yeah
Baby, mi love...
Collie Buddz - "Used To" Gal hold me like the first drink of the night
And ya body great your just dirty eyed
Can tell ya be the same same simila
Tired of the lame livin on the right
30 thousand feet high grade flight
Hold...
Rema - "Charm" London
Another banger
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey...
Kwesi Arthur - "Penny" I remember when we begging for penny
Now the pockets obolo, getting heavy
Oh no they can't contain me
Oh no no they can't contain me oh oh
I remember when we begging for penny
Now the girlies want...