"Canada (The Headies Remix)" lyrics

Magnito, Teni & Jeriq Lyrics

"Canada (The Headies Remix)"

See ehn
You and I know say
Headies na the biggest awards for Africa
Dem don feel am for Atlanta
Na we get am for Nigeria
And this time
We dey am take from Naija to Canada

Canada Canada Canada
Yeee Canada
Canada Cana Cana
Yee Canada
Yeeh Canada
Canada Canada
Caanada ooo

Ara re o Aramoda
Ma jo Fuji wo Canada o
Ara re eh eh eh eh Aramoda o
Afrobeats wo Canada o
Canada o

Toronto, Mississauga
Ye maja
Afrobeats on fire
T to U and I wanna give it all to you
Uhhh Juju, they no dey teach am for school

Headies we're going Canada
Cana Canada Cana Canada
Yeeh Canada Cana Canada
Yeeh Canada

Afrobeats music get how e dey take day
We get rap we get trap we get reggae
And the shorties dey bring their ikebe
Nollywood Sam Dede

All the wrongs from the pass we don correct am
Beef we don forget am
And the biggest artistes we don reward am
And the biggest awards na we get am

Daga Naija su ka kei Headies Atlanta
Tor a yanka mana tozo de anta
A hada mana bredi de fanta
Most beautiful tor sai ka ganta

Calabar
Jalingo Taraba
Hair cut that Barbar
Headies to Canada

Na Canada Cana Canada
Yeee Canada
Canada Cana Canada
Yeeh Canada

Bulu akpa gi oya k'anyi gaba k'anyi gaba
Repping my culture fit na Ankara
Baba the matter too sweet ofe nsala
Headies come first ka diokpala
Award dey for the winner
Gen z and millennial
Osiso nwa
Time na agba ka cheetah
Singer or rapper
Crossing the boarders
Back from Atlanta
Bigger and better

Canada
K'anyi banye banu Canada
Ebe Ana eme Headies bu Canada
Awamu ooo Canada

Canada
K'anyi banye banu Canada
Ebe Ana eme Headies bu Canada
Awamu ooo Canada

Canada Cana Canada
Yeee Canada
Canada Cana Ca Ca...


You May Also Like
Mayorkun - "Mama" Mayorkun baby oh Kiddo, Kiddominant All the girls dema wan shege All the girls dema wan shege All the girls dema wan shege Shege shege Baby I go take care of you pass nanny Are you getting me? Are...
Joeboy - "All For You" (Yeah-yeah-yeah-yeah) I think I drink too much She wan, break up with her boyfriend 'cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody She wan, break up with her bobo 'cause of me Sey na...
ODUMODUBLVCK, Reeplay & Duncan Mighty - "BADMAN BOUNCE" Blvcksheep forever Blvcksheep for life IZGAAJU till we KPEME ANTIWORLDGANGSTARS Ge records You get me ODUMODUBLVCK Native Badman bounce eh eh, Badman Bounce) (Badman bounce eh eh) I go calabar...
Fireboy DML - "What If I Say" Jo won ma lo'sanle, insama du Jo won wa'le, insama du Jo won ma lo'sanle, insama du Jo won wa'le, insama du Jo won ma lo'sanle, insama du Jo won wa'le, insama du Jo won ma lo'sanle, insama du Jo won...
MohBad - "Ask About Me" (I-It's) (So Easy) (Connecting, slow) Ask about me, ask about me ('bout me) Wonti le mi, but won mu mi (mu mi) Omo Olohun, k'ole su mi Seke-sekebula (bula) I'm still getting my mula (mula) Dollar...