"Glory" lyrics

"Glory"

Prayer for my people, beggi help me say Amen
Say we no go suffer, up until forever when
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
Dem Dey copy we say way we get the upper hand
Come on baby you can have a look
Come see how we living, we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk na hallelu
All I do is win, my life a movie in a loop

Glory to God, Glory to God
Somebody say oghene doh
Say them forgive me, a little love
Wey I for use push, a little more
If I talk the things, wey we do
You for tell me say, no be true talk
Even when I dey for ground I dey moon walk
Glory to God, Glory to God oh

Ehen caboo caboo bentayga
Tequila we no dilute, bad behavior
Kele wey Dey do balloon dem dey here
See that one for black her name na temptation
Anything she wants, I got it I say so
Chrome Hearts to remember your savior
Birkin, you go use that one play
So we for flex on everybody, wey say we be failure

(Ooh ahoo)
I pray I never lose myself on this road
Them never see Ebelebe for beast mode
So I dey show them stubborn
I wear my chain for head, to show my pain torments me
Nobody suspect, pray my heart repair
I dey feel am for my bone oh
I still dey feel am dem no know so eh

Glory to God, Glory to God
(Ahoo)
Somebody say oghene doh
Say dem forgive me, a little love
(Eeeh eh)
Wey I for use push a little more
If I talk the things wey we do
(Oh ooh)
You for tell me say no be true talk
Even when I Dey for ground I Dey moon walk
Glory to God, Glory to God oh

Say my, name Lord
Save my, saviors
Red sky, I sail on
Keep my head high, and lay low
Need a bird eye for the radar
Need a third eye for the traitors
Say my, name Lord
Hear my

Prayer for my people, beggi help me say Amen
Say we no go suffer, up until forever when
(When ooh)
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
(Air)
Dem Dey copy we say way we get the upper hand
(Oh ooh)
Come on baby you can have a look
Come see how we living, we put sparkles in the roof
(In the roof)
Only thing wey you fit talk na hallelu
All I do is win, my life a movie in a loop
(In a loop eh)
Glory to God, Glory to God


Writer(s): Ben Wilson, Anthony Victor, Banjo Oluwasemilogo
You May Also Like
Runtown - "Mad Over You" Ghana girl say she wan marry me o I hope say she sabi cook waakye Hope your love go sweet pass shito Baby girl I say I say your body na killer oh I fit to die on your body, only on your body That...
Kizz Daniel - "RTID (Rich Till I Die)" Hallelu, hallelu, hallelu No matter the matter, RTID Hallelu (Kibo), hallelu, hallelu Suffer, suffer for world (Amen) Enjoy for heaven (Amen) This thing dey happen, happen to anyone (Amen) I come...
Olamide - "Metaverse" Semzi Semzbond Oh my God People think say na craze abi na kolo ti mo gbe to n jẹ k'orimi ya were (Be like I don dey we ewe, kalakuta, away) Na the gbẹdu posses me, ẹmi shey mercy Ẹ gbe mi gently,...
Adekunle Gold - "Ogaranya" (Ob', Obah) (What dem a say?) Butterflies in my tummy when the money enter, me, I like it Getting rich and it's all in the plan Mama, I made it to Forbes I buy German for my baby Mo toju mommy, mo...
Cheque - "LOML" Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah You be light for my life, no be lie at all You give me love o, wey me never feel before You give me joy o, oh my God o I can't get enough You give...