"Pray" lyrics

"Pray"

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

Cos me energy high
Dey talk say me ah craze oh
Oh I no fit to be their mate
I no fit lie you no fit to relate
If I open my mind and you bury up your face oh

Inside
You gats gbes
This smile I carry for my face oh
E dey hide wetin I dey face oh

Oh oh ah ooh ah

I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too
I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

Too many talk wey dey make man vex but
I no fit come dey explain myself oh
Carry my cross and I face my fears and
Feeling my pain as I shed my tears and

One day all man go meet for heaven
Until then I dey chase my bread oh
Been on my grind on the 2-4-7
Only my neck wey for carry my head oh

I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too
I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know


Writer(s): Marcel Akunwata, Anthony Eubuka Victor, Chuma Nonso Nwokike
You May Also Like
King Promise - "Slow Down" Slow down, slow down down down She say make we slow down Slow down, down down Slow down, down down She say we dey move too fast Make we take am easy She say make I hold on What we go do oo Ano dey...
Jaywillz - "Medicine" Yeah Yeah-yeah, yeah, yea'-yea'-yeah Hmm-hmm, hmm They call me Rollboy, Rollboy oh They call Ro-Ro-Rollboy Ona eme na aru, ona eme na aru (Naughty beatz) I can no more pretend You don scatter my...
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me I wanna take a picture So this could last longer for me (Longer for me) Yeah, take my secrets Guard them like precious money (Precious money) I never want to hear you...
Mayorkun - "Let Me Know" Ode yewu let me be your customer And at the right time I go dey do Wetin Dangote cannot do for you But it you gree, see You go be my lover Me I no dey whine you I go dey for you I go dey dey for you...
Buju - "Never Stopped" See sunshine ah hit, get off the sheets I say a little prayer and I burn a spliff Because I still dey breathe, I'm on my feet And I know tonnes of niggas still hoping I quit jigga Ma shit legit, ko...