"Se Na Like This" lyrics

"Se Na Like This"

Ah se na like dis we go de dey
Na like dis we go de dey
Ah na like dis we go de dey
Ah ah
Ah ah ah
Na like dis we go de dey

Se na like dis we go de dey ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ahah
Na like dis e go de dey
Oh no oh no

I no fit wait oh
Make things for change oh
Now make we join hands make am beta beta say
I no fit wait oh
Make things for change oh
Now make we join hands make am beta beta beta

Once upon a time
Dem tell us say 1 Dollar is equals to 1 Naira
Once upon a time
You go travel from Lagos to London dem no need Visa
Once upon a time
You go graduate from school and government go dash you car
Once upon a time
You take train from Oshodi down to Ojuelegba
Once upon a time
Now everyting don dabaru
Corruption is unstoppable
The hardship is unbearable is unbearable eh
Wetin we go do eh
Lord I can not take this pain no more

Se na like dis we go de dey ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ahah
Na like dis e go de dey
Oh no oh no

I no fit wait oh
Make things for change oh
Now make we join hands make am beta beta say
I no fit wait oh
Make things for change oh
Now make we join hands make am beta beta beta eh

You see the situation
E don reach make l cry cry cry cry cry
E don reach make I scream yeh yeh yeh yeh
E don reach make I sing oh no no no ebga mi oh oh oh oh
Becos now everyting don dabaru
Corruption is unstoppable
The hardship is unbearable is unbearable eh
Wetin we go do eh
Lord I can not take this pain no more

Se na like dis we go de dey
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ahah
Na like dis e go de dey oh no

Se na like dis we go de dey
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ahah
Na like dis e go de dey
Oh no oh no

I no fit wait oh
Make things for change oh
Now make we join hands make am beta beta say
I no fit wait oh
Make things for change oh
Now make we join hands make am beta beta beta


Writer(s): Michael Ajereh Collins, Wande Oluwatobi Ojosipe
You May Also Like
Yemi Alade - "Tumbum" I know you like Nkechi jolof (eh Nkechi jolof) I know you like my beans (eh you like my beans) I know that she give you fufu You put am for my soup Baby what you gonna do No time for tumbum tumbum...
Falz - "Chardonnay Music" Falz the bad guyz in the building Go I love the trumpets mhen Wonderful sturv Just blow it, blow it Yels, I'm enjoining myself Ladies and gentlemen, huh These are mature music For 18 and above only...
Timaya - "Dance" Put a bang bang (It's Orbeat on the beat) Put a bang bang, oh God It's the Rudeboy along side ebere papa Oh-ah, oo-eh Soundbwoy, oh ah Can I have a dance? Can I have a dance? Oh baby, can I have a...
Mr Eazi & DJ Juls - "Shitor" Saga Dat! It's your boy Eazi Saga Dat! Make I give you shitor make your yansh e big like kobolobo Make I upgrade your life make your life e sweet like kokoroko Make I give you shitor make your...
WizKid - "Soco" One All over you Holy water Throw the money Only money Cunning money Cunning money Oyaa hold the fire Hold the gander Only money Only money Only money Eledumare bless you with body oh baby oh...