"Fear Love" lyrics
"Fear Love"
Say love go burst your head
And e fit to mess your mind
Dem no go know what you're going through, baby, ayayayaya
Say love go burst your head
And you fit no chop for night
Ginger me daddy, I'm losing this fight, ayayayaya, hmmm
Na why I dey fear, I dey fear fear fear
Fear, I dey fear fear, fear, I dey fear, I dey fear fear fear your love
Na why I dey fear, I dey fear fear fear
Many tears wey I shed shed shed
I dey fear, I dey fear fear fear your love
I dey fear make u no go play with me, eh
Wetin my eyes e don see
Femi show me shege for this street, for this street
Ọ dịkwa jim jim when you dey with me
And when you leave me na how e go be?
My eyes red, wetin dey do to me?
For this street
Na why I dey fear, I dey fear fear fear
Fear, I dey fear fear, fear, I dey fear, I dey fear fear fear your love
Na why I dey fear, I dey fear fear fear
Many tears wey I shed shed shed
I dey fear, I dey fear fear fear your love
Say love go burst your head
And e fit to mess your mind
Dem no go know what you're going through, baby, ayayayaya
Say love go burst your head
And you fit no chop for night
Ginger me daddy, l'm losing this fight, ayayayaya, hmmm
Na why I dey fear, I dey fear fear fear
Fear, I dey fear fear, fear, I dey fear, I dey fear fear fear your love
Na why I dey fear, I dey fear fear fear
Many tears wey I shed shed shed
I dey fear, I dey fear fear fear your love
- AZLyrics
- Y
- Yemi Alade Lyrics
You May Also Like
King Promise - "Commando" Oh naa na, ye-ah yeh, King king promise
Maybe me anever see another girlie like you
The way you move your body move your body, me alike girl
Bad girl, come come ride on my bike girl, eyeh ey-eh...
Skiibii - "Omaema" Heba
Skiibii Mayana
It's Blaise on the beat baby
Erima your body fresh like salad (Salad o yea yea)
Send your aza make I show you my kind love
If you leave me, how I wan take survive?
Omo ma lo sun,...
Afro B - "Drogba (Joanna)" Give it to them
Give it to them
Give it to them
Give it to them
Give it to them
Give it to them
Joanna your busy body
Busy tonight
Joanna
Make you no dey dull me tonight
Joanna your busy body giving...
Ne-Yo - "Push Back" See mi whine up the ting 'til it pile up
Big bumper, girl, just a whinin' and wile up
Dem a squad, me a stock 'til it pile up
Mine wanna know so mine wanna You dance like you mean it, yeah
Dance...
Eva Simons - "Guaya" Gimme that, Imma get that
Me talk and get done
Me talk and get done
Drum, drum
Di gyal dem, dem a come
Now talk like we
Wise up, dis ya a boss
Gwaan, bitches got a ton
Walk past man, ya we no make a...