"Merry Christmas O!" lyrics

"Merry Christmas O!"

I don share the location
Everybody don gather for table
Some for the rice, some for the turkey but na the small chops I like
And if u no get o omo.make you come.my gate o
All the people way dem get o
Make you give the people wey no get o
Because life na one
Make you do am better
If you do for brother
Brother do for sister oshey
This the time for giving
A very very special feeling
God is the reason for the season ooooo

Merry Christmas o
Happy New year
Merry Christmas o
Happy new year
This is the season for giving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile
Oh yeah yeah odun ile 2ce
This is the season for loving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile

Oya where u dey dey
Come 2 my domot
Enjoyment dey oo make we dey flenjo dey enjoy
Time e don go I donsend d location
You no need invitation plenty vibrations
Make we dey flenjo.Make we dey enjoy
Tell your papa say make we dey flenjo dey enjoy
Mummy dey for kitchen
Daddy self dey help am
Children dey jangolova
Everybody come over
This the time for giving
A very very special feeling
God is the reason for tha season oo

Merry Christmas o
Happy New year
Merry Christmas o
Happy new year
This is the season for giving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile
Oh yeah yeah odun ile 2ce
This is the season for loving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile

I go rise I go shine
Instagram the morning I go shine
And if you no get
Its the time for giving, sharing
Brothers sisters all become one
Everything is forgiven In this season
Keresimeai odun ile


You May Also Like
Skiibii - "Sensima" Gbefun eh o collect Owole owo net Kpakam body too correct Oh no no no Erima no forget Moniko gbefun O collect Owole owo net Kpakam body too correct She say she love me Eyan loveth Sensima why you dey...
WurlD - "LOVE NOBODY" I know you want me now Put my head under cover Put my head under cover You like me under cover And I like it when you invite me Put me under your river Swimming swimming your river Falling down down...
Tekno - "Yur Luv" I no go play with yur luv oh I no go do you like that oh My baby I know how e start Forever I go dey by your side o Amaka garu oh Oya chop my money o I no go do you jukpa o You dey turn my radio o I...
D'Banj - "Shy" Oya ge benti Since early morning I never chop I never smoke I never drink Even common Hmmm woman I never hmmm hmmm hmmm, banga lee I'm so shy (I'm shy), I'm so shy (I'm shy), I'm so shy (I'm shy)...
Crayon - "Ijo (Laba Laba)" Open the fire, play the gbedu let them know E no finish oh E no finish oh Man no fit tire, everyday I'm on the road No limit oh No limit oh This na, nsobu Uju, Turn down for who (Turn down for you)...