"Pempe" lyrics
Seyi Shay & Yemi Alade Lyrics
"Pempe"
Pempe
Pempe oooo
Pempe
Yeah yeah
Pempe
You yarn me say you want a serious something, pempe
We just start to yarn you say you want my cookie, pempe
I've drawn the line if you get mind, make you cross, pempe
And this alarm must sound if you touch my private property, pempe
Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe
Pempe o o, pempe
Ogbeni no go dere, pempe
Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe
Pempe o o
Brother no go dere
I hear the shit dem be talking about me
Trolling me, uh uh very clouty
Follow your snap, tell dem say you done knack me
oh, no no, no no
You call I pick, won so pe mi cheap
O dia easy, to be a celebrity
Seyi baby too much feferiti
Eh eh eh eh eh
Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe
Pempe o o, pempe
Ogbeni no go dere, pempe
Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe
Pempe o o
Brother no go dere
No go dere
I'm saying ma lo be
Sister no go dere
Not playing ma lo gbe
Season after season
trending for no reason
Just they chop my chicken
I no get time for beefing
No no no
Nothing but my matter wey him carry for him head
Like say na him dey help me sell am
Account balance nothing
Is a big boy nothing
Don't touch me Ogbeni
Don't try it
I be pempe o o o
Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe
Pempe o o, pempe
Ogbeni no go dere, pempe
Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe
Pempe o o
Brother no go dere...
Writer(s): Yemi Eberechi Alade, Victor Tareware Kpoudosu
- AZLyrics
- Y
- Yemi Alade Lyrics
You May Also Like
Banky W. - "Heaven (Susu's Song)" 1 2 3 4, k
K, yeah
Just gonna let the chords play
Let's go
You asked a question and I, ain't gonna lie
But, I wasn't ready still you took me by surprise
You wanna know if I will, ever leave your...
Maleek Berry - "Let Me Know" Wake up, wake up...
You know I love to see your face with no make up, make up
I just need your attention baby, see the way I dey tension baby
Let me know, let me know, let me know
If I'm more than...
Mayorkun - "Mama" Mayorkun baby oh
Kiddo, Kiddominant
All the girls dema wan shege
All the girls dema wan shege
All the girls dema wan shege
Shege shege
Baby I go take care of you pass nanny
Are you getting me?
Are...
Wande Coal - "Kpono" Maleek Berry
Wande coal oh
Wizzy baby, ah ha
We the baddest, ahah
Make them girls them know
Boshey kpononono
Womodeyi gbo se pononono
Boshey kpononono
Womodeyi gbo se pononono
E go Kpononono
Give...
Fuse ODG - "Lazy Day" This is, ay!
It's a worldwide movement
I did not sleep much last night
Yeah, we were dancing to the early hours and late
And now my bed feels just right
I got my beautiful woman beside me
Sayin',...